Dengarkan lagu Bobo Me (Interlude) nyanyian Les Amazones d'Afrique dengan lirik

Bobo Me (Interlude)

Les Amazones d'Afrique, Nneka16 Feb 2024

Lirik Bobo Me (Interlude)

Bobo Me (Interlude) - Les Amazones d'Afrique/Nneka

Lyrics by:Nneka Egbuna

Composed by:Garret Lee/Nneka Egbuna

Produced by:Jacknife Lee

Plenty people dey wonder

How I wan come dey live my life

As I kon comot from dem face

Dem kon dey vex for where I dey

Dem try to find me but they can't

Dem try to stop me all in my head

These thugs these people

These lies deceivers

This loss of this world

These cries must leave this

Oh please tell me that I might fit find

The cure to my insanity

Oga mi you fit give me

Something wey I fit loving

'Cause e don wey I dey find

Solution to di mata

'Cause e don tay wey I dey find

Solution to di kun solution

Solution to di mata

These thugs these people

These lies deceivers

This loss of this world

These cries must leave the eyes

These thugs these people

These lies deceivers

This loss of this world

 

These cries must leave this