Dengarkan lagu Yankulu Ya (Remix) nyanyian Timaya dengan lirik

Yankulu Ya (Remix)

Timaya, Gift & Grace27 Ogs 2018

Lirik Yankulu Ya (Remix)

Yankulu Ya (Dem Mama Remix) - Timaya

Lyrics by:Timaya

Composed by:Timaya

Ladies and gentlemen

Gentlemen gentlemen gentlemen

K-Solo special Egbere Papa 1 Bayelsa

 

Everybody everybody everybody say

Eh eh eh

Everybody everybody everybody say

Oh iyo iyo iyo iyo iyo

Iyo iyo iyo iyo iyo

Iyo iyo

 

Papa iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya

Mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya

Brother iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya

Who kili dem mama eh eh

Dem don kill dem mama eh eh

Who killi dem mama eh eh

As in dem don kill dem mama eh eh chai

The way we dey today

My brother we gat to dey love one another eh eh

Make una use una heart before

We go start to dey kill ourself eh

E dey pain me gaga eh

Make una use our head eh

E dey pain me wellu wellu eh

Nigeria people den now one day

When Calabar go dey marry Yoruba

Na so e suppose to dey be eh

When Bayelsa go dey love Hausa

Na so e suppose to dey be eh

Na you be my throwey throwey

Na you be my pinaro pinaro

Make una use una head una head

Nigeria people I warn say

My mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya

My mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya

Papa iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya

Who kili dem mama eh eh

Dem don killi mama eh eh

Who kili dem mama eh eh

As in dem don kill dem mama eh eh

Chai

Oooohhhhh

Oooohhhhh

Oooohhhhh

Timaya Timaya don come again chai

The way e be today my brother

We get to dey love one another eh

The way we be today my brother

We get to dey show love each other eh

We no need kidnapping eh

I don tell una finish eh

We no need to dey fight eh

Make una you use una heart eh

Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me gaga eh

Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me wellu wellu eh

Na you be my throwey throwey

Na you be my pinaro pinaro

Make una use una head una head

Nigeria people and I warn say

My mama iyankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya eh

Yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu yankulu ya eh

Yankulu yankulu yayankuyaku yankulu yankulu ya

Everybody dem mama eh eh

Who killi dem mama eh eh

I swear dem don killi dem mama eh eh

Who killi dem mama eh eh

Chai

Oooohhhhh

Eeeehhhhh

 

Whether you be governor make you do your work eh

Whether you be president make una work well eh

Whether you be police my brother

Make you dey stop to dey thief eh

Stop to dey collect the bribe o

Make una use una head eh

Make una stop to dey kill my brother

My people make una wise o

 

Whether you be Calabar

Abi na Yoruba eh

And you be Edo my people o

Make una learn to love eh

E no get plenty for this one

Na say we all na one eh

Make una use una head eh

Make you dey stop to dey thief eh

Make una stop to dey fight eh

My people make una wise o

Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me gaga eh

Kulukuma kulukuma kulukuma kulukuma e dey pain me wellu wellu eh

Na you be my throwey throwey throwey throwey throwey

Eh eh chai

 

Ehn thank you very much

Eh everybody now one love men it's a true story

 

Learn to love yourself wa