ดาวน์โหลดและฟังเพลง Enjoy พร้อมเนื้อเพลงจาก Tekno

ฟังเพลงEnjoy

Tekno4 ก.ย. 2023

เนื้อเพลง Enjoy

Enjoy - Tekno

Lyrics by:Tekno/Blaise Beatz

Composed by:Tekno/Blaise Beatz

Body dem

Body dem

Tekno

Person wey know person

E no dey kill person

If you wan know person

No go force person

I no dey sick

You wan gimme medicine

I get money o

You wan help me spend my money

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy oh no

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me oh oh

I'm a winner I'm a winner I'm a winner

Just believe that I'm a winner I say just believe oh

I will never do it like you do it

Just believe I'ma do it do it

Let me do it like I do it how I do it

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy allow me o

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself ye ye ye ye

O mamamu

Kpe kpe kpe

Kpriiikpe body dem

O mamamu

Kpe kpe kpe

If you no want make I happy o

Something go do you

Something go do you

Water go choke you

Thunder go yawa you

Something go do you

Something go do you

Water go choke you

Something go do you

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy

Allow me to enjoy myself

Allow me to enjoy myself

 

Allow me to enjoy myself

เกี่ยวกับเพลงนี้ :

เพลงนี้ถูกปล่อยออกมาในวันที่ 4 ก.ย. 2023, เพลง Enjoy จาก Tekno ที่ร่วมกันสร้างสรรค์ท่วงทำนองและเนื้อร้องได้ยอดเยี่ยม

ดาวน์โหลด JOOX Application และ รับฟังเพลง, ชมมิวสิควีดีโอ และอ่านเนื้อเพลง แบบออนไลน์ได้ทุกที่ทุกเวลา

Tags ที่เกี่ยวข้อง :

Enjoy (โดย Tekno), Enjoy, Enjoy มิวสิควีดีโอ, Enjoy เนื้อเพลง, Tekno เพลง