เนื้อเพลง Godwin
Godwin - Korede Bello
Written by:Korede Bello
Ma Mavin
Eehhh
Eehhh
Korede Bello
Don Jazzy Again o
Omo olope MegaSuperstar O
Oh nana
I don get alert Godwin
And I don pay my rent Godwin
Them be wan fall my hand but Godwin
Them be wan kill my joy but Godwin
I say anything dem do na GodiiWiiiinn O
Na GodiiWiiinn O
Na Godiwin O
Anything them do na GodiiWiiiinn O
Na GodiiWiiinn O
Na Godiwin O
I don change my name to Godwin
And omo I don buy Motor Godiwin
Them say my market no go sell but Godiwin
And them be say I no go blow but Godiwin
Yeah oh my brother
Make them try their luck my God go wiiiiin
O my God wiiiiin
O My Lord go win O
Anything them do na GodiiWiiiinn O
Na GodiiWiiinn O
Na Godiwin O
As you don pass exam na GodiWin ehen
And them be say you no go pass but GodiWin ehen
You wake up see today lason Na Godiwin ahaa
Robbers dey rob them no see you Brother na GodiWin
Dem no see you my sister
Oya Bellovers
Na GodiiWiiiinn O
Na GodiiWiiinn O
Na Godiwin O
Anything dem do na GodiiWiiiinn O
Na GodiiWiiinn O
Na Godiwin O
As na your wedding day Na GodiWin
And e don tey wey you dey find but Godiwin ehen
See we go pop champagne today Godiwin ahaa
And we go dey dance e dance e dance
Cos GodiWiiin O
Elelele anything you win Na GodiWin
And if you win election my brother GodiWin
Like if you wini contract my friend na GodiWin
And if you check the countdown my brother GodiWin
And if your market Selelelele
Na GodiiWiiiinn O
Na GodiiWiiinn O
Na Godiwin O
Anything dem do na GodiiWiiiinn O
Na GodiiWiiinn O
Na Godiwin O
Why you no go dance na GodiiWiiiinn O
Na GodiiWiiinn O
Na Godiwin O
Anything dem do na GodiiWiiiinn O
Na GodiiWiiinn O
Na Godiwin O
GodiWin
เกี่ยวกับเพลงนี้ :
Godwin จาก Korede Bello ปล่อยเมื่อวันที่ 12 มี.ค. 2015. ฟังเพลง Godwin พร้อมทั้งเนื้อเพลงโดย Korede Bello. ดาวน์โหลด JOOX Application เพื่อฟังเพลง Godwin และ ดูมิวสิควีดีโอเพลง Godwin แบบ online ได้ทันที!
Tags ที่เกี่ยวข้อง :
Godwin (โดย Korede Bello), Godwin, Godwin มิวสิควีดีโอ, Godwin เนื้อเพลง, Korede Bello เพลง