ดาวน์โหลดและฟังเพลง I-C-Da-Future พร้อมเนื้อเพลงจาก Deadly Combination

ฟังเพลงI-C-Da-Future

Deadly Combination, Shisty18 มี.ค. 2009

เนื้อเพลง I-C-Da-Future

So na so I be na condition come make you aje like this

You say your husband na I leave you you say I go fit betray you

So na so you dey weak as

I see you before I think say you dey kangpe

Nothing fit fit shake you nothing fit go fit break you

But na you rake before

Na you talk say you no go put man before God

Oh see yourself as you be

Na you talk say you no go put man before God

As you know God no go give you anything you no go fit deal with

Na so dem talk the thing en no go fit kill you

Na I go make you strong it go make you strong

The thing wen no go fit kill na I go make you strong

The thing wen no fit kill na I go make you strong

God no go give you anything you no go fit deal with

You talk say you be big man

Because you fit raise your hand fit beat your pickin beat your wife

You sabi bible well o

Dey go church everday oh

Notice me or I quench

Look at me how I bounce

But na you be the crook

Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him

419 ole thief basket mouth ojoro

But na you know how I be

Wen wind blow fowl ynash go open very very well oh

As you know God no go give you anything you no go fit deal with

Na so dem talk the thing en no go fit kill you

Na I go make you strong it go make you strong

The thing wen no go fit kill na I go make you strong

The thing wen no fit kill na I go make you strong

God no go give you anything you no go fit deal with

As you walk through the valley of the shadow of death

You will fear no evil because his rod and his stalf are with you

You have come this far to sing your mystery

เกี่ยวกับเพลงนี้ :

I-C-Da-Future สามารถฟังออนไลน์ได้แล้วตอนนี้ - I-C-Da-Future โดย Deadly Combination ถูกปล่อยออกมาเมื่อ 18 มี.ค. 2009 นำเสนอโดย Deadly Combination เป็นเพลงที่สร้างสรรค์ได้อย่างดีเยี่ยม เพราะฉะนั้นอย่ารอช้า คุณสามารถ ดูมิวสิควิดีโอเพลง I-C-Da-Future ล่าสุด ฟังเพลงและเพลิดเพลินกับเนื้อเพลง ดาวน์โหลด JOOX Application ได้เลยตอนนี้

Tags ที่เกี่ยวข้อง :

I-C-Da-Future (โดย Deadly Combination), I-C-Da-Future, I-C-Da-Future มิวสิควีดีโอ, I-C-Da-Future เนื้อเพลง, Deadly Combination เพลง