ดาวน์โหลดและฟังเพลง PITY THIS BOY พร้อมเนื้อเพลงจาก Odumodublvck

ฟังเพลงPITY THIS BOY

Odumodublvck, Victony7 ก.พ. 2025

เนื้อเพลง PITY THIS BOY

PITY THIS BOY - Odumodublvck

Lyrics by:Ojogwu Tochukwu/Adebajo Oluwanifemi Adebanjo

Composed by:Ojogwu Tochukwu/Adebajo Oluwanifemi Adebanjo

Produced by:Niphkeys

Black sheep forever black sheep for life

Izgaaju 'til we kpeme antiworld gangsters

Ge records you get me odumodublvck

Stubborn

Niphkeys keys

They for like pity this boy

Everyday na billing with their

Shameful decoy full decoy oh decoy shege

I for don turn visitor overstay my welcome

But I for chop full insult full insult

Chop full insult kala

Even my mama join dem swear

My grandma join my papa join

But my shima comes first stubborn

Brown hermes let's go

Come to my doorstep kor kor kor kor

Kor kor kor kor kor

Agberos all of dem are sorted kala

I go pay devé

Yea

Modu give me money make I wound person

Ey wound person wound person

I no dey carry kele wey no

Like shopping ejobe

Gucci fendi versace nike

She

Can look sporty eeee

She no wan turn to orobo

Kibor-bor-bor-bor

But she dey bill me like orobokibo

Kalamantus press am quickly oya na

The whole of zone one dey my building

Mummy shut the door they wan

Beg me food and school fees

Some of dem go use the money

Camp okpo blow wiwi

They for like pity this boy

Pity this boy

Everyday na billing with their

Shameful decoy shameful decoy

Black sheep forever black sheep

I for don turn visitor turn visitor

Overstay my welcome

But I for chop full insult shege

Chop full insult bastard

Ay oyoyo yeah yeah

You know that kele wey dey stay for obodo-yibo

Steady recharge am for dollars o big

Oyoyo yeah yeah op

The one for here no dey hear word o

Samantha sef e dey learn work o

Sexy girls yea e dey gang up

If e nor dey gucci na prada

Say shelly addis ababa

Solomon grundy with the fast life

It's plenty she call me santa

Ehn-ehn exclusive bahamas

Balling on balling o mo mamba

No be choice o no be data

Baby calculate your numbers

They for like pity this boy

Pity this boy aiiii

Everyday na billing with their shameful decoy

Shameful decoy oh decoy shege baby

Calculate your numbers

I for don turn visitor I for I for

Overstay my welcome I for

But I for chop full insult

Chop full insult chop full insult ahn

Even my mama join dem swear

My grandma join my papa join

But my shima comes first stubborn brown hermes

Come to my doorstep kala ye-ay-ay

Agberos all of dem are sorted kala

I go pay devé

Modu give me kala make I kpoof person

Calculate your numbers

Wey no like shopping

Oh baby calculate your numbers

Your numbers

 

Your numbers

เกี่ยวกับเพลงนี้ :

เพลงนี้ถูกปล่อยออกมาในวันที่ 7 ก.พ. 2025, เพลง PITY THIS BOY จาก Odumodublvck ฟีเจอริ่งกับ Victony ที่ร่วมกันสร้างสรรค์ท่วงทำนองและเนื้อร้องได้ยอดเยี่ยม

ดาวน์โหลด JOOX Application และ รับฟังเพลง, ชมมิวสิควีดีโอ และอ่านเนื้อเพลง แบบออนไลน์ได้ทุกที่ทุกเวลา

Tags ที่เกี่ยวข้อง :

PITY THIS BOY (โดย Odumodublvck), PITY THIS BOY, PITY THIS BOY มิวสิควีดีโอ, PITY THIS BOY เนื้อเพลง, Odumodublvck เพลง