Bring It On 歌词
Bring It On - P-Square/Dave Scott
Uh uh uh uh
Bring it on bring it on
You uh uh uh uh
You uh uh
Bring it on
You uh uh uh
You uh uh
Oh
Life no dey sweet o eh
If some people no dey hate o
So use your number six o
Dey calculate you go see the ratio ratio
The beef sef na meat o
Whether na asun dem relate o
So bring your own crayfish o
We go mix o
Oh na
Oh oh oh
Shey na dem talk say we no go blow o o
Oh oh oh
Shey dem dey see us now
We don dey glow oh
Take a look at me now ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can't you see
I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right never give up on it
Bring it on bring it on
Are you ready
Ooh uh you ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on bring it on
Are you ready
Ooh uh you ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising rising rising
Keep it high
Rising ri e rise
Bring it on
This life e no easy
So much hustling and bustling
Everyone is struggling
So make you no dey believe say
Since everyone is chasing
You never gonna make it lai lai
Never say no uh
Never give up
Keep your head up
Standing tall
And for sure uh
You go turn it up
Burn it up
Turn down for what
Oh oh oh eh
Shey na dem talk say we no go blow o o
Oh oh oh
Shey dem dey see us now
We don dey glow oh oh
Take a look at me now ah ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can't you see
I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right never give up on it
Bring it on bring it on
Are you ready
Ooh uh you ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on bring it on
Are you ready
Ooh uh you ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising rising rising
Keep it high
Rising ri e rise
I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right never give up on it
Bring it on bring it on
Are you ready
Ooh uh you ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on bring it on
Are you ready
Ooh uh you ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising rising rising
Keep it high
Rising ri e rise
Bring it on bring it on bring it on