Bo$$ 歌词
These days everybody got their eye red
For the cedis For the dollars
No sleep time till I reach a million
Despite ein kind of money I dey look for
Nuntso Ha me waala
N'turkey eba k3 Ha shika
I wanna drive the drop top
Flex around cruise around
Pipe too loud you can hear me coming
Vroom vroom skrrr skrrrr
Till I reach the top
I no go stop
Give them sound wey go make them drop
Get on my knees and pray I never wan flop
Oh wo oh woo ohhhhh
Charle the broke life ain't funny
Money na everything
But money no be anything
For the rest of my life
I wanna be the Bo
Wo oh woo ohhhhh
I wanna be the Bo
Ey Ayyy I wanna be the Bo
If you see me call me Oga
Salute me
When you see me just say the 'Yes sir'
Oohh stand attention
All my guys in the ghetto and the streets
All the people tryna make some money
Make we take control of the system
The suffering got to end
Quickly Quickly I want the mulla
Whether fast or slow
I go blow up
From Ghana to the Overseas
I go blow n' blow like African Giant
Na so I go glow
Money go start to flow
Till I reach the top
I no go stop
Give them sound wey go make them drop
Get on my knees and pray I never wan flop
Oh wo oh woo ohhhhh
Charle the broke life ain't funny
Money na everything
But money no be anything
For the rest of my life
I wanna be the Bo
Wo oh woo ohhhhh
I wanna be the Bo
Ey Ayyy I wanna be the Bo