收听P-Square的Bunieya Enu歌词歌曲

Bunieya Enu

P-Square2017年9月5日

Bunieya Enu 歌词

Bunieya Enu - P-Square

As we dey celebrate

 

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

 

As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

 

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate

 

We thank God oooh

 

Baba you too much oooh

 

We thank God oooh

 

You too much oh you too much oh

 

Chei see

The way we dey spend

This money no dey fear me (fear me)

I got so many people wey dem dey dare me (eeh)

Ba-ba Back in the days nobody send me

Now dem come dey near me

Cause dem want to see me fail

Thank God its Friday (Friday)

 

And I go rock am like my bai-day

Oh Oh Oh

I'm so excited (excited)

 

So everybody show your style eeh

As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

 

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

 

Bunie nu ya Enu

 

As we dey celebrate

 

We Thank God oooh

 

Baba you too much oooh

 

We thank God oooh

 

You too much oh you too much oh

That's why we celebrate

Let's celebrate

Now put your hands in the air

 

Wave'em up like you

Just don't care (care)

I know sey we pop champagne (eeh)

Jubilate and no complain oh

Na so we dey do am everyday

Kpata Kpata we go kneel down dey pray

Scatter them

Dey go start to dey craze oh

Na wetin remain oh

Ima no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

So make you no mind them oh

No do gragra no send them oh

Come join body make we blend them oh

Make you dey tell them sey

Thank God its Friday (friday)

And I go rock am like my bai-day

 

Oh Oh Oh

I'm so excited (excited)

 

So everybody show your style eeh

As we dey celebrate

 

Bunieya Enu Bunieya Enu

 

Bunie nu ya Enu

 

As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

 

Bunie nu ya Enu

 

As we dey celebrate

We thank God oooh

Baba you too much oooh

We thank God oooh

 

You too much oh you too much oh

That's why we celebrate

Let's celebrate

 

As we dey celebrate we dey jubilate

 

Omo no player hating

Make you no dey underate

 

Na we dey calculate You dey speculate

 

Me I no send them oh no send then oh

But thank God it's Friday

 

And I go rock am like my bai-day

 

Oh Oh Oh Oooh

I'm so excited (excited)

 

So everybody (eeeh)

Move your body (eeeh)

(As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu

 

Buni be nu ya Enu As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

 

Bunie nu ya Enu

 

As we dey celebrate

 

We thank God oh Baba you

Too much ooh (baba you too much)

 

We thank God oooh

 

You too much oh (I say) you too much oh

 

Bunieya Enu Bunieya Enu

 

Bunieya Enu As we dey celebrate

Buni be nu ya Enu Buni be nu ya Enu

Buni be nu ya eeeh

 

As we dey celebrate

Ima no okacha si ma dunine (enu)

 

Okacha si ma dunine (enu)

 

Asim no okacha si ma dunine (enu)

 

Bunieya Enu Bunieya Enu

 

Maka no okacha si ma dunine (enu)

 

Okacha si ma dunine (enu)

 

Asim no okacha si ma dunine (enu)

 

 

Bunieya Enu Bunieya Enu