Chizoba Lyrics
Chizoba - Rudeboy
Oh yea
Yea
Eyeh eh
Oh yea oh yea
Eyeh
Oh yea oh yea
Them no know what's up o
Eyeh
Something is killing me slowly
And I'm feeling so lonely
Now I'm looking up to God o
Eyeh yeh
Paid my tithe I paid my dues
See distractions everywhere
Now me feeling emotions
Ehh
I get plenty so many things
That I really wan complain to you
See those people wey they try to bring
Confusion in our brotherhood eh
Baba bless my family bless my enemies
Bless everybody
Together we be smiling
That's why me tell them say
Chizoba Chizoba Chizoba
You promise I'll never be lonely
You go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba Chizoba Chizoba
You promise I'll never be lonely
Say you go dey there beside me
Eh aih
But they no know what's up ooh at all o
My God is bigger
Na Him wey dey put man on top ooh top ooh
And na wetin dey sup oh sup oh
I'm down on my knees everyday
I pray to God I beg am say Make nobody fall oh
'Cause now everything come dey change
E be like say na devil
Abi na person wey dem curse oh
Send your power with the fire fire fire fire
Strike them down them go tire tire tire tire
Show dem say you be God oh Baba God oh yea
I get e plenty so many things
That I really want complain to you
Oh my God
See those people wey dey try
To bring confusion in our brotherhood eh
Baba bless my family ahh Bless my enemies yeah
Bless everybody together we be smiling
That's why me tell them say
Chizoba Chizoba Chizoba
You promise I'll never be lonely
You go dey there beside me
Me tell them say Chizoba Chizoba Chizoba
You promise I'll never be lonely
Say you go dey there beside me yea
Oh yeah
Oh yeah
Eyeh
Oh yea oh yea
Eyea eyea
I get e plenty so many things
That I really want complain to you
Yea
See those people wey them try
To bring confusion in a brother hood eh
Baba bless my family bless my enemies
Make you bless everybody together we be smiling
That's why me tell them say
Chizoba Chizoba Chizoba
You promise I'll never be lonely
You promise you primise
You go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba Chizoba Chimo Chizoba
You promise you promise I'll never be lonely
Say you go dey there beside me
Eh aih
Ewo Chi Mo
Ehehe
Lord sky on the beat