Listen to LIT (Explicit) song with lyrics from Erigga

LIT (Explicit)

Erigga, PsychoYP9 Dec 2022

LIT (Explicit) Lyrics

Abeg

Lost boy give us wisdom

Biggie belle

Biggie belle walker

Biggie belle

Biggie belle

Biggie belle walker

Biggie belle

Biggie belle

Biggie belle walker

Biggie belle

Biggie belle

Biggie belle walker

Biggie belle

All my guys are lit

All my guys are lit

All my guys are lit

See drip, see drip, see drip

Biggie belle

Biggie belle walker

Biggie belle

Biggie belle

Biggie belle walker

Biggie belle

All my guys are lit

All my guys are lit

All my guys are lit

See drip, see drip, see drip

All my guys are lit

All my guys are lit

All my guys are lit

See drip, see drip, see drip

My money no be audio na physical

Area dey fear watin erigga shook hand put

I Dey outside where you dey hope you fit see car

I want spoil you like soup when them shook hand put

Baby girl lifestyle expensive hotel

Designers if no be Dior then na ysl

Na money dey make love sweet leave zee world people

Make we go Maldives you go love their mojito

Besides all my guys elite

You and your friends dem lit

Me and my cash elite

We lit, see drip

Food when sweet na who sabi cook cook am

The kind joy you dey gimie pass who take Molly

Real life no be Steven Spielberg shoot am

Africa woman you dey high me like who take Kpolly

River calm no mean say crocodile no dey

It’s like I don fall for you cos na ground I Dey

My heart dey jump for my chest when ever we hold hand

How about we go to Paris I get euros and pounds

All my guys are lit

All my guys are lit

All my guys are lit

See drip, see drip, see drip

Look at this ice on a nigga neck

Look how the Cartier make a shanty wet

I gave her double D’s now that bitch a threat

I pull up with the steeze

Now she gon invest in me

Yo now she wants the best of me

Said I only cook food that’s the recipe

Yeah she tryna flex with me

Tell a shanty come through ask for big YP

Know this shit is incredible

I’m like - 2010 prime Mr. Incredible

I’m like - on a headline looking incredible

I’m at the airport with smoke imma get through

You know how a nigga move

All my guys are lit

All my guys are lit

All my guys are lit

 

See drip, see drip, see drip