收聽Chike的If You No Love歌詞歌曲

If You No Love

Chike2020年2月14日

If You No Love 歌詞

If You No Love - Chike

Lyrics by:chike ezekpeazu osebuka

Composed by:chike ezekpeazu osebuka

Make I know make I know oh make I know

Make I know make I know yeah of lay-lay

Calling me the sugar wey dey your tea

Calling me the honey wey dey your bee

Anything you tell me I dey believe oh

Showing me around like I lost my way

Telling all your friend say na be bae oh

Baby see me I don dey believe oh

Tell me make I know now

If e sure me make I know now

If e no sure me make I know now

If you no love me ooh

Tell me make I know now

If e sure me make I know now

If e no sure me oh make I know now

If you no love me oh

Make you no talk say you love me oh ay

If you no need me oh oh oh

No go dey talk say you need me oh

I take this love seriously oh

Baby oh make you no play me oh

No go dey talk say you love me oh

Don't play me

Calling me the sun wet bright your day

Calling me the joy wey dey catch your face anything you talk

Me I go believe o

Nobody dey greetnor toast me again

When dey come I block their way

Everybody Don Sabi me with you o

Tell me make I know now

If you show me make I know now

If e nah sure me make I know now

Tell me make I know now o

If e sure me make I know now o

If e nah sure me make I know now o

If you nah love me o

Make you nah talk say you love me o

If you nah need me o

Make you nah talk say you need me o

I take this love seriously o

Baby o

Nah play me o

No go dey talk say you love me

Before we go further tell me I wanna know

Make I nah fall down low low

Take I now for the love

Do you have another I wanna know

Am I the only one

Am I your number one

If you nah love me o

Make you nah talk say you love me o

If you nah need me o

Make you nah talk say you need me o

I take this love seriously o

Baby o

Nah play me o

No go dey talk say you love me

If you nah love me o

Make you nah talk say you love me o

If you nah need me o

Make you nah talk say you need me o

I take this love seriously o

You no be finidi no finish me oh

No go dey talk say you need me no play me oh

Make I know make I know

Make I know make I know

Of lay lay

 

Oh make I know make I know don't play me