收聽Burna Boy的Question(feat. Don Jazzy)歌詞歌曲

Question(feat. Don Jazzy)

Burna Boy, Don Jazzy2021年8月24日

Question(feat. Don Jazzy) 歌詞

 

 

Question(feat. Don Jazzy) - Burna Boy/Don Jazzy

Oh dem dey call me o

Call me

Don Jazzy again

It's Don Jazzy again

It's Don Jazzy ah Don Jazzy

Just for the record just for the record

If dem like make dem chop all the tomato dem no go ketchup

Oya kuro nbe no Paso o n play be e mo

E go do you one kind

Magbe fun e one time omo to ba mess up

Anything you wish me that be your portion

Bad man no dey work o man no be God o

Make dem dey talk am as we dey fly like helicopter

Na by the grace of God and insha Allah we dey move ah

Question but dem no get answer

Question but dem no get answer

Question but dem no get answer

Question but dem no get answer answer answer

Boss like boss like we dey do

There causing casala when we dey move

I see green light when I look at you

Cause I might take beef with you

Na my cassava wey you dey look

E be like say I know see wetin you do

See when we go kerewa like Zule Zoo

Nkan to wu won ni ki won so o

Anything you wish me that be your portion

Bad man no dey work o man no be God o

Make dem dey talk am as we dey fly like helicopter

Na by the grace of God and insha Allah we dey move ah

Question but dem no get answer

Question but dem no get answer

Question but dem no get answer

Question but dem no get answer answer answer

Hmm hmm

I hear say you no get

Question but dem no get answer

Where your baby o

Question but dem no get answer

Question but dem no get answer

When you go win Grammy

Question but dem no get answer answer answer

Just for the record just for the record

 

If dem like make dem chop all the tomato dem no go ketchup

Question(feat. Don Jazzy) 的評論 (2)

T M Yasir
T M Yasir

nigerian pop

Rahmat Hidayat
Rahmat Hidayat

OOEWWHWHWH YEEAAHH