Akube 歌詞
Akube - Dotman
Written by:Olatunji Oladotun Alade
Atmakuraja
Hakuna matata
Ooohna
Yeah
Yeah yeah
Egbaa
Osaresare o lọ gbawe
O fi naija lẹ o wọ maale
Orí ba ẹ she o shashẹ gba muller
Omọlọpẹ jaye ẹ lọ
Osaresare o lọ kawe
O fi naija lẹ o wọ maale
Ori ba ẹ ṣhe o fashẹ gba dollar
Omọlọpẹ jaye ẹ lọ
Everyday na holiday oh happy day owo wa topọ
Everyday na holiday oh happy day oh happy day
Yeee everyday na holiday oh happy day owo wa topọ
Everyday na holiday oh happy day oh happy day
Heee dis kin dance o akube
Ijo eleyi o akube
Olowo lonjo akube
Babalaye lonjo akube
Dis kin dance o akube
Ijo eleyi o akube
Big boys lonjo akube
Sexy ladies dance akube
Say one life dey ọmọ aye kope double ọmọ to hustle o yẹ ko bubble
One life dey ọmọ aye kope double ọmọ to hustle o yẹ ko bubble
Now we dey carry all the sexy ladies haanhaha
Now we dey carry the most beautiful ladies
Onọnọtinọnọtinọnọ
Every dem dey me ah ma goons
We dey spend money like a politician
Omọ anytime we dey for groove we dey set top money competition
Every dem dey me ah ma goons
We dey spend money like a politician
Omọ anytime we dey for groove we dey set top money competition
Everyday na holiday oh happy day owo wa topọ
Everyday na holiday oh happy day oh happy day
Yeee everyday na holiday oh happy day owo wa topọ
Everyday na holiday oh happy oh happy day
Dis kin dance o akube
Ijo eleyi o akube
Olowo lonjo akube
Babalaye lonjo akube
Dis kin dance o akube
Ijo eleyi o akube
Big boys lonjo akube
Sexy ladies dance akube
Shebi na the dance den be dis oh ah
Omọlope maa jo
Elelemama elelemama yee akube
Grooving pẹlẹ pẹlẹ ye
Wine it șẹpẹ sẹpẹ
Efizzi nọ finjo ha ye nọ finjo ha
Na we get up in lagos lagos
We cashing out in London London
When dey see me for show the boys go raise
Their hands the girls go shake their bumbumheee
I no get am for problem
Ye yi ye
I no getu wahaa
Everywhere that I go dem are feeling the boy and the life of the party
Ah holiday oh happy owo wa topọ
Everyday na holiday oh happy day oh happy day
Heee
Everyday na holiday oh happy owo wa topọ
Everyday na holiday oh happy oh happy day
Yeee
Akube
Akube