收聽Prince Nico的Sweet Mother歌詞歌曲

Sweet Mother

Prince Nico, Tembo Brothers2013年4月25日

Sweet Mother 歌詞

Sweet Mother - Prince Nico/Tembo Brothers

Sweet mother I no go forget you

For dey suffer we you suffer for me yeah

Sweet mother I no go forget you

For dey suffer we you suffer for me yeah

When I dey cry my mother go carry me

She go say my piking weting you dey cry yeah yeah

Stop stop stop stop stop stop

Make you cry again

When I want sleep my mother go pet me

She go lie me well-well for bed

She go cover me cloth say make you sleep

Sleep sleep my pikin'

When I dey hungry my mother go run up and down

She dey find me somthing we I go chop

Sweet mother sweet mother

When I dey sick my mother go cry cry cry

She go say instead wey I go die make she die

She go beg God God help me God help me my pikin'

If I no sleep my mother no go sleep

If I no chop my mother no go chop

She no dey tire

Sweet mother I no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeah

Sweet mother

Sweet mother

Sweet mother I no go forget you

For dey suffer we you suffer for me yeah

Sweet mother I no go forget you

For dey suffer we you suffer for me yeah

When I dey cry my mother go carry me

She go say my pikin' wetin' you dey cry yeah yeah