收聽Fabiano Orin的Go Harder (Explicit)歌詞歌曲

Go Harder (Explicit)

Fabiano Orin2023年7月20日

Go Harder (Explicit) 歌詞

作詞 : Wonder Fsgbemi

作曲 : Wonder Fagbemi

Ona na na na

Oye hnm

It’z Fabiano

Oye time no Dey ooo

Ojo ti pe ta tin babo the story so long Ese la fin shabo

Wetin go be e go be nkan temi koma gbe fun elomi ooo

Ejowo awon tajo wonu oko

Where them Dey nana I no see them again lola satiriramoni oooo ehehn

No time to waste ojami malosunleo

If you no get money them go start Dey call you Oga ade oo

Try to stay badder and make your money harder

If I match you I go say sorry

No time for palava oo

Awon kan satira ola satiramoni

Them wan drop me down

Pulling their triggers on me

Baba wa segun funmi

Ki mommy mase sunkun mi

Lola satiramoni ooo ehn ehn

Fine boy no raba for pocket

Pablo don Dey turn papilo

Emi ode bolanle oo

Moni lati sanile ooo

No time to waste ojami malosunleo

If you no get money them go start Dey call you Oga ade oo

Try to stay badder and make your money harder

If I match you I go say sorry

No time for palava oo

Verse 2

Make Jah Dey double my six

as I Dey roll my dice ?

Money is my boo ooo

Music is my boo

Make Jah Dey double my six

as I Dey roll my dice ?

Money is my boo ooo

Music is my boo

Kelegbe otigbe gbemi sori bi igele ooo

I no wan Dey guarantee

No time to shalaye ooo

Kelegbe otigbe gbemi sori bi igele ooo

I no wan Dey guarantee

No time to shalaye ooo

Chorus outrol

No time to waste ojami malosunleo

If you no get money them go start Dey call you Oga ade oo

Try to stay badder and make your money harder

If I match you I go say sorry

 

No time for palava oo