收聽Gee Baller的Wahala (Explicit)歌詞歌曲

Wahala (Explicit)

Gee Baller, Rydm City2023年2月17日

Wahala (Explicit) 歌詞

How you say broke

When u could make money in many ways

Yet you rock designers

I can’t understand your ways

How you put the work in

You been balling for days

Mamba mentality

I been on this shit for years

You could go from being broke to rich

That’s good

But when you go from being rich to broke

That’s on you

Can’t walk a mile in my shoes

I done put in many hours

Late night In the stu

What you know about losing your pops

When you in school

What you know about everybody looking up to you

What’ you know about having many choices yet can’t choose

This the type of life that I live

I been on this shit for years

I can’t understand what it is

But that’s me though

Now let’s talk about the economy

Everything Dey go left

Because of this stupid autonomy

Our leaders gon sef

Dem nor even just Dey care for we

Fuel price dey buss brain

If to say the fuel dey

We for nor even Dey complain

Na God just Dey save man

I don tire to Dey complain

Igbo naim Dey sustain

Wahala full my head

I just wanna prove myself

No go loose guard yourself

I just hope you wish me well

Wahala full my head

I just wanna prove myself

No go loose guard yourself

I just hope you wish me well

Make I tell story

How e happen for onitsha 2010

many things sup how may I fit tell

My mama been Dey sell fish just to feed then

even sell bottle water , nothing I nor see then

Yeah I can from the trenches

Went to war bout this life

You can’t finesse this

This is blood sweat and tears

Can’t test this

Came from the mud but we chasing greatness

Never moving reckless

Wahala full my head

I just wanna prove myself

No go loose guard yourself

I just hope you wish me well

Wahala full my head

I just wanna prove myself

No go loose guard yourself

 

I just hope you wish me well