收聽Sarz的Get Up歌詞歌曲

Get Up

Sarz, DJ Tunez, Flash2023年6月26日

Get Up 歌詞

Get Up - Sarz/DJ Tunez/Flash

Lyrics by:Sarz/Flash

Composed by:Sarz/Flash

Produced by:Sarz

Get up get up ehhh she's a dancer

 

But she what I like ahahah

 

Sarz pon the beat yeah

 

No wahala

 

Omalicha baby o I

 

You and your friends sit down you want to get high

 

20 bottles of star

 

You see me come dey form superstar uhh hun

 

I remember I dey check you

When you been dey tell me no

 

Shey na because I no getii money

I no getii doe getii doe oo

Nowadays when you dey see me girl hello

 

Onto se you dey see the kind of paper wey

I dey roll dey roll

They way she get up get up ehh she's a dancer

 

They way she move it lift it side una like

A belly dancer

 

They way she get up get up ehh she's a dancer

 

They way she move it lift it side wena wena like

A belly dancer

Na she I go carry go o aii yea carry go

Omotena carry load aii yea she carry load

All my friends' dey tell me no o aii tell me no

But na she I go carry go aii yea

No wahala

 

Nana ehh I remember back then you been dey dull me

But ehh nana ehh omo 24 7 you call me

I dey far away

 

The only time wey you dey see me na for tv eh

 

Shey na for tv eh

 

Nana ehh I remember back then you been dey dull me

But ehh nana ehh every minute every second you dey call me

I dey far away

The only time wey you dey see me na for tv eh

 

Shey na for tv eh huh eh

 

Haiyea nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh

 

Eyea nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh

 

Uwo wo wo wo wo wo wo wo wo

 

Eyea yea yea yea yea yea yeah yeah yeahh yeaahhh

They way she get up get up ehh she's a dancer

 

They way she move it lift it side like a belly dancer

 

They way she get up get up ehh she's a dancer

 

They way she move it lift it side like a belly dancer

Na she I go carry go o aii yea carry go

Omotena carry load aii yea she carry load

All my friends dey tell me no o aii tell me no

But na she I go carry go aii yea

 

No wahala