Love Don't Cost A Dime (Re-Up) 歌詞
Love Don't Cost A Dime(Re-Up) - Magixx/Ayra Starr
Oh oh
Don't be so sure
Oh ooh oh
Baby na the way that you talk
And the things that you say
Wey dey make I feel alright
And I catch a vibe anytime that I look in your face
Tell me why ya look so fine
Baby girl I see you
Wanna ride you like a bicycle
And you dey blow my mind from
A mile or two
And I no go lie you light up my day
And when she tell me my love is your love baby
She no want the Gucci bag or the Fendi
Girl she gimme butterflies in my belly ooh loo
And when she tell me my love is your love baby
If my world was drownin' baby she go save me
Girl she gimme butterflies in my belly ooh loo
Your love is crazy girl your love is crazy
You amazed me girl you amazin'
Other girls dem only really want to play me
But when me dey with you
I realize love don't cost a dime
Love is crazy
You amazed me girl you amazin'
Other girls dem only really want to play me
But when me dey with you
I realize love don't cost a dime
Best in deed you're the best indeed
When I see you I feel blessed indeed
Only you bring out the best in me
Lovin' you e be my destiny oh no
Odo I don't know if you love me like I do
Na you dey light my fire too
No no if you double date I no mind
My love is your love baby
She no want the Gucci bag or the Fendi
Girl she gimme butterflies in my belly ooh loo
And when she tell me my love is your love baby
If my world was drownin' baby she go save me
Girl she gimme butterflies in my belly
Ooh loo oh no
Your love is crazy girl your love is crazy
You amazed me girl you amazin'
Other girls dem only really want to play me
But when me dey with you
I realize love don't cost a dime
Your love is crazy
You amazed me girl you amazin'
Other girls dem only really want to play me
But when me dey with you
I realize love don't cost a dime
Yeah yeah
My baby love don't cost a dime
Love don't cost a dime
Love me like that