收聽Fantana的Fanta My Baby (Explicit)歌詞歌曲

Fanta My Baby (Explicit)

Fantana, KOJO BLAK2025年9月18日

Fanta My Baby (Explicit) 歌詞

Fanta My Baby (Explicit) - Fantana/KOJO BLAK

Composed by:Francine Nyanko Koffie/MacDonald Adotey Braide/Isaac Nii Yemo Odoi/Gabriel Addo Mensah

Produced by:Ugly/Tough

Sweet like fanta my baby

Fantana baby

No dey lungu lungu my way way

Aah nah

Bad gyal wey no dey tsele

Money must dey

No dey lungu lungu my way

Odoyewu no dull

No dull

If you slow down I go run go

Next door

You be play boy

I be baddie

If you slow down

I go run go next door

Odoyewu no dull

No dull

If you slow down I go run go

Next door

You be play boy

I be bardie

If you slow down

I go run go next door

Sweet like fanta my baby

Ooh yeah

Fantana baby

Ooh yeah

No dey lungu lungu my way

Ooh yeah

Ooh naah

Bad gyal wey no dey tsele

Naah yeah

Money must dey

Ooh yeah

No dey lungu lungu my way

Milobi lobi

I know sey you want my body

Can't compare me to nobody

Face card dey on point oh

Ooooh

Bo ji milobi

No need make up oh simajorley

I know sey you pack am

Oya empty my account

You no need precaution

Temper my body for today

Today

Obasima yɛ nea wopɛ

Wopɛ

I know sey body no be suya oh

But I pepper your body for my bed

Ooohh

For your sake

I never forsake you for nobody nobody

Come dey my body

Na you dey ginger me odo

Sweet like fanta my baby

Ooh yeah

Fantana baby

Ooh yeah

No dey lungu lungu my way way

Ooh yeah

Oooh naah

Bad gyal wey no dey tsele

Naah yeah

Money must dey

Ooh yeah

No dey lungu lungu my way

Odoyewu no dull

No dull

If you slow down I go run go

Next door

You be play boy

I be baddie

If you slow down

I go run go next door

Odoyewu no dull

No dull

If you slow down I go run go

Next door

You be play boy

I be baddie

If you slow down

 

I go run go next door