收聽BoyPee的Ogechi (feat. Davido) (Remix)歌詞歌曲

Ogechi (feat. Davido) (Remix)

BoyPee, Hyce, Brown Joel, Davido2024年6月26日

Ogechi (feat. Davido) (Remix) 歌詞

 

 

Ogechi (feat. Davido) - BoyPee/Hyce/Brown Joel/Davido

Lyrics by:Sopuru Precious Odunze/Favour Agubosim Brown/Favour Ernest

Composed by:Sopuru Precious Odunze/Favour Agubosim Brown/Favour Ernest

Produced by:Dawie

It's Davido

Baddest

Shekpe

Sey won le-le-le-le-le-le

Ogechi don give me something por-por-por

Roger roger over I don even tell governor

Like she do me karashika Ehh

Make I no fit leave am Ehh

Me wey be John Cena Ehh

I say I swear you fine die

Baby girl na you be God design o Walahi

As your face dey show na so your shoe dey shine

Na you go be my wife

You gat to be my wife

For you I'll pay the price Ye ye ye

Oh Chichi oh Chi Chioma

Leenụ my bebe oge nke mụ na ọ ka mma

Ololufe I no go lie I need your love Ifeoma

Gwa m ife m ga-enye gị obi m o ima na ịmaka

Plenty kele for my life na you I choose

I don dey wonder if everything na cruise

If I do you wrong my baby boo I'm sorry

They say I get many girls that one na story

But na you dey my mind

I swear say na you dey my mind

I swear I no dey lie I dream about you all the time

'Cause girl you blow my mind

And I no fit deny

Oh girl you do me bad

Ye ye ye

Ogechi ogechi ka mma

Leenụ my bebe oge nke mụ na ọ ka mma

Ololufe I no go lie I need your love Ifeoma

Gwa m ife m ga-enye gị obi m o ima na ịmaka

Breathing in your love is all I do for the living

Haii

Tempted to touch your foriegn booty

Aah-aah

Ịfe nkili mụ oo

See the love I gat fit to full enough bag

Eeeh oh baby this love is real o

Is real o is real o

I give you kpomo put am fish oo

Turn am like ụgbaa

Gwọ ya ka abachaa

Nye ya ife ọ ga-ata

Baby I know say you like am

Ịma na ịmakalị ịma na ịmakalịlị

Ada dị ọra mma

Turn around make I spray you all my dollar now

Para dey for my bodyyyy ahh

Chop my groundnut oo

Make you born my pikin oo

Ogechi ogechi ka mma

Leenụ my bebe ọ ka mma

Ololufe I no go lie

I need your love I need your love

I need your love I need your love ohhh

Ogechi ogechi ka mma

Leenụ my bebe oge nke mụ na ọ ka mma

Ololufe I no go lie I need your love Ifeoma

Gwa m ife m ga-enye gị obi m o ima na ịmaka

Ogechi ogechi ka mma

Leenụ my bebe oge nke mụ na ọ ka mma

Ololufe I no go lie I need your love Ifeoma

 

Gwa m ife m ga-enye gị obi m o ima na ịmaka