Money 歌詞

Money - Patoranking/Phyno

Written by:Patrick Nnaemeka Okorie/Chibuzo Nelson Azubuike/Wizzypro

 

I remember when owu dey blow me

 

Nobody hear my story

 

Nobody want to know me

 

Nobody want my glory

 

Na him I first give them alubarika

 

Now them dey find me for America

 

All my land na in kilometre

 

They want to know my speedometer

 

From from from nobody eh nobody eh

To somebody eh somebody eh

Go tell mummy eh

 

Go tell daddy eh

 

Say the boy don be man

 

Nobody wey fit stop god plan

So me gas out when me sing

Money dey find me eh

Ego na achom ego na achom

Money dey find me eh

Ego na achom ego na achom

Money dey find me eh

Ego na achom ego na achom

Money dey find me eh

Ego na achom ego na achom

Money dey call me eh

Ego na akpom ego na akpom

Money dey call me eh

Ego na akpom ego na akpom

Money dey call me eh

Ego na akpom ego na akpom

Money dey call me eh

E dey call me for phone

 

Nothing spoil nothing loss

 

Gem stone you're the number one boss

 

Say na me the ghetto people endorse

 

Oluwa bless me put money ina me purse

 

Everywhere we go them wan to know us

 

The money full bank and e full purse

 

Even oga dey call me yes boss

 

The suffer good omo nothing dey loss

Money dey find me eh

Ego na achom ego na achom

Money dey find me eh

Ego na achom ego na achom

Money dey find me eh

Ego na achom ego na achom

Money dey find me eh

Ego na achom ego na achom

Money dey call me eh

Ego na akpom ego na akpom

Money dey call me eh

Ego na akpom ego na akpom

Money dey call me eh

Ego na akpom ego na akpom

Money dey call me eh

E dey call me for phone

Now see the way we dey move higher

 

Nwatakili then now boom badder

 

Back in the days they say I too waka

Nwanne egekwanna ha nti maka na ika fa

 

See hasi na'm di low now I don hammer

 

Nezie nu nwa boyi ibu the short collar

Owu na asa'm before I no dey se mulla

 

Now umu asa na akpozinu'm don dada

 

Iga back iga afu true story

 

This people before no send me before

Ndropuonu no guts no glory

Everyday other thing aburu history

 

Kitaa everyday we dey flex

 

Everyday nno na lab ka'm emega test what

 

Anyi ada agbazi last anyi agbaga first

 

Abd money na achozim money bu my bestie

And money na elenu'm money bu my bread

 

Money dey find me eh

Ego na achom ego na achom

Money dey find me eh

Ego na achom ego na achom

Money dey find me eh

Ego na achom ego na achom

Money dey call me eh

Ego na akpom ego na akpom

Money dey call me eh

Ego na akpom ego na akpom

Money dey call me eh

Ego na akpom ego na akpom

Money dey call me eh

 

E dey call me for phone