收聽Duncan Mighty的Mama Born Dem歌詞歌曲

Mama Born Dem

Duncan Mighty2016年9月15日

Mama Born Dem 歌詞

Mama Born Dem - Duncan Mighty

Spiritual

Spiritual

E ye e yo

E ye e yo

The Don kolokuzo

The makaveli

Number one on the kilamity

Okobu kene o ah

Spiritual

Young Wealth

Lionel Messi I say na mama born oh

Born am

Barack Obama I say na mama born oh

Born am

Benedict Peter I say na mama born eh

Born am

Aliko Dangote I say na mama born oh

Born am

Nyesom Wike wene Mighty my guy na mama

Born am

Born am

Bola Tinubu wey you see my guy na mama born oh

Born am

Wene Mighty ifeanyi Uba I say na mama born am eh

Born am

Sokiprikriem Douglas I say na mama born am oh

Born am

Chris Air wey you see my guy na mama born am oh

Born am

So tell me why I no go blow

I go blow

Why I no go make am l say that one dey

So why I no go dey for Port Harcourt

Still dey timbolo the whole world ehh

Oh no no no

Anything you want to become

For life put am for God hand eh

Because God no go fit fail

E no go fail

'Cus that's the God I am serving

Jesus came dieing minute eh o wey

Deing minute le ah

My guy e don better for my family

Family family

No matter how the bad belle jealousy

Jealousy jealousy

My music go dey halla from Naija to overseas

Oversea oversea

Abobi cool one day say the hustle go pay

Hustle go pay oh e go pay

Everybody them go start to they halla your name

Halla your name halla your name

Ah rude boy bounce with your dream

Never let the to bring gya dawn gya dawn

Be careful for the people wey dey

Laugh for ya front and 'em stab for ya back ya

Lord of mercy

Ah me I mash up the place dem no reach

Dem ma circle dem fit hate no level

Ajukaru ayomae

Ajukuru ayomae ah

No matter what dem do ajukaru ayomay

Ajukaru ayomae ah

Wene Mighty 'cause melogi ah oiyao

Wene Mighty na the Eze pitakwa ngwanu 'cause melogi

Onye ne du

Melo melo melo gi gi gi

My guy e don better for my family

Family family

No matter how the bad belle jealousy

Jealousy jealousy

My music go dey halla from Naija to overseas

Oversea oversea

Abobi cool one day say the hustle go pay

Hustle go pay oh e go pay

Everybody them go start to they halla your name

Halla your name halla your name

Weh Jesus batara when e

Papa get the house wen enter oh

Weh Jesu batara akuwushi all of them go die

Them go die

Weh Jesus batara for your business

Weh Jesus batara for career

Weh Jesus batara for the hustle

Everything go turn around eh

Papa God that bad friend wey

Pretend a good friend disgrace am oh

Disgrace am oh

Papa God that witchcraft

Wey pretend a good one kill am oh

Papa kill am oh

You do am for Mike Obi babalawo no stop am oh

E no stop am oh

You do am for Jay Jay Okocha

Haters dem no think am oh

Dem no think am oh

Baba God as you dey do for me

I say dem no go fit stop am oh

My guy e don better for my family

Family family

No matter how the bad belle jealousy

Jealousy jealousy

My music go dey halla from Naija to overseas

Oversea oversea

Abobi cool one day say the hustle go pay

Hustle go pay oh e go pay

Everybody them go start to they halla your name

Halla your name halla your name

 

Ah duncan mighty production

Mama Born Dem 的評論 (1)

Ndubuisi Uchenna
Ndubuisi Uchenna

damnn