收聽Femi Kuti的Beng Beng Beng歌詞歌曲

Beng Beng Beng

Femi Kuti2004年9月9日

Beng Beng Beng 歌詞

Beng beng beng - Femi Kuti

Ah hah

 

Oya (3x)

 

(beng beng beng) - ad lib

 

Beng beng beng beng beng

 

Beng beng beng beng

The time is 12 midnight my brother

 

The girl leave out of my bed now

The weather outside na correct weather

That kind of cold freezing weather

Wey ego make your battery echarge extra

I say everything make correct order

The girl fine I mean she so fine o

Her body kai na wahala

 

Anashiri just makes me wonder

Her breast be like e don love marry

 

I say everything make correct order

She said love me Femi don't stop

She said squeeze me now now

She said love me Femi don't stop

She said squeeze me now now

Beng beng beng I just dey go o

Beng beng beng I just dey go o

Beng (9x)

 

Yilin (3x)

 

(beng beng beng) - ad lib

She said love me now

She said squeeze me now

To the left now don't slow down now

To the right now don't come too fast

To the left now don't slow down now

To the right now don't come too fast

She said love me now

She said squeeze me now

Beng beng beng I just dey go o

Beng beng beng I just dey go o

Beng (9x)

 

Yilin (3x)

 

Love me now (2x)

Squeeze me now (2x)

Love me now (2x)

(beng beng beng) - ad lib

 

Beng beng beng (2x)

I just dey go o

Beng beng beng (2x)

I just dey go o

Beng beng beng (2x)

I just dey go o

Beng (9x)

 

 

I just dey go o (4x)