收聽Olamide的Hasibunallah歌詞歌曲

Hasibunallah

Olamide2025年6月18日

Hasibunallah 歌詞

Hasibunallah - Olamide

Lyrics by:Olamide Gbenga Adedeji

Composed by:Olamide Gbenga Adedeji

Produced by:Semzi/Eskeez

Hundred million dollar mo ma jẹ ń bẹ

Them say little money soonest spending

But I no be rookie mo ti pe ń bẹ

O ṣa mona-mona o ṣa blem-blem

If them no fit cope then na their problem

Things I labour for I must enjoy them

Anyone wey dey eat make you join dem

O ṣa mona-mona o ṣa blem-blem

Ṣe b'eyin na ku ti mo mi ah

I no dey joke with my money ah

'Cause I dey hustle for my money oh

Hustle kelele 'til early morning

Ope l'ope prayer mummy

Na why sapa e no dey gum me

Olúwa wey dey do am for me o

He no go ever give up on me o

A'uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim

Hasbunallahu wa ni'mal wakil

Allahu Akbar

Many tried many failed

Never back down still on my feet

Inna ataina ka al-kausar

Make small move wọn ti fo s'ara

Alhamdulillah glory to Allah

Òtá o le yo wa pòṣe fún awa

A'uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim

Hasbunallahu wa ni'mal wakil

Allahu Akbar

Many tried many failed

Never back down still on my feet

Inna ataina ka al-kausar

Make small move wọn ti fo s'ara

Alhamdulillah glory to Allah

Òtá o le yo wa pòṣe fún awa

No dey force you to understand me

How can you do when I'm outstanding?

The file is bigger than your bandwidth

Can't download not withstanding

Billion dollar finna count it

You nor see the dream when I plant it

They say the money raining me I pack it oh

Young Aliko Dangote in transit

Ṣe b'eyin na ku ti mo mi ah

I no dey joke with my money ah

'Cause I dey hustle for my money oh

Hustle kelele 'til early morning

Ope l'ope prayer mummy

Na why sapa e no dey gum me

Olúwa wey dey do am for me o

He no go ever give up on me o

A'uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim

Hasbunallahu wa ni'mal wakil

Allahu Akbar

Many tried many failed

Never back down still on my feet

Inna ataina ka al-kausar

Make small move wọn ti fo s'ara

Alhamdulillah glory to Allah

Òtá o le yo wa pòṣe fún awa

A'uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim

Hasbunallahu wa ni'mal wakil

Allahu Akbar

Many tried many failed

Never back down still on my feet

Inna ataina ka al-kausar

Make small move wọn ti fo s'ara

Alhamdulillah glory to Allah

 

Òtá o le yo wa pòṣe fún awa