ANGELS (Explicit) 歌詞
ANGELS (Explicit) - Lekaa Beats/Omah Lay/Odumodublvck
Lyrics by:Stanley Omah Didia/Tochukwu Ojogwu
Composed by:Omah lay/Odumodu Blvck
Produced by:Lekaa Beats
Ah ayy
Ah ayy
Ayy Lekaa Lekaa from London
Ayy
La-la-la la-la-la la-la-la
Oh oh-oh oh
La-la-la la-la-la la-la-la
Ooh ooh-ooh
La-la-la la-la-la la-la-la
Oh oh-oh oh
La-la-la la la la
Lekaa Beats
Trust me I'm willing to allow these things go away 'way
If I promise you I'll keep it until I pay
Love is not something you can end by saying it's over
I'm healing so I'm letting go of all my trauma
If I see ten million now-now in pounds or dollar
Tell my doctor say I am okay I don recover
It's many many many many
It's many many oh ha
La-la-la la-la-la la-la-la
Oh oh-oh oh
La-la-la la-la-la la-la-la
Ooh ooh-ooh
La-la-la la-la-la la-la-la
Oh oh-oh oh
La-la-la la la la
Atomic bomb
Her body na my running cost
Small touch she fit break soft
My lady na ceramic pot
ODUMODU' gimme Colos Ogombo Junction
Na where the coti been cramp us
Omah Lay go show dem shege
We wan be like Jesus comot body kala dem be Pontus
Pilate na why dem dey point us
Na why dem dey judge boss
Comot body go club
Spend some full loss
Why cacus go dey inside cacus
Music industry their kposi no too cost
When opposition come for me
Their lawyer go plead the fifth
Meanwhile I dey with the squad my G
All of us dey talk money
Marijuana I've been sipping from two glass
And the two hit me one time
Now I'm getting mixed feelings uh uh
My mind free when I look my surroundings
See the work of almighty
He will never forsake me
Brr braow
La-la-la la-la-la la-la-la
Oh oh-oh oh
La-la-la la-la-la la-la-la
Ooh ooh-ooh
La-la-la la-la-la la-la-la
Oh oh-oh oh
La-la-la la la la
Atomic bomb
Her body na my running cost
Small touch oh my
ODUMODU'
Kala Cana' Cana' Cana'
Kala Cana' Cana' Cana' Cana'
Shey you don Cana' Cana'? Ah
'Cause I'm falling never parting
Is it falling?
Is it falling?
Am I running?
Am I running?
Am I falling?
Am I falling?
'Cause I'm falling never parting
Is it falling?
Is it falling?
Am I running?
Am I running?
Am I falling?
Am I falling?