Dengarkan Senorita lagu dari P-Square dengan lirik

Senorita

P-Square10 Okt 2008

Lirik Senorita

It's been a long time

Ooh yeah

Ooh ooh ooh ooh

Senorita

Mamacita

She been tell me say she dey like me

She dey see me now

She dey feel me

She supposed to be my wifey

In my lifey precisely

I no fit wait till I take you to my family

But now it's like you are making me your enemy

My senorita mamacita

You dey feel me

Can I reach ya

Now you begging me to take a ride with me

But before you no even wanna sendi me

But now when I dey make my money

Now you are saying that P-Square's young

Now you begging me to take a ride with me

But before you no even wanna sendi me

But now when I dey make my money

Now you are saying that P-Square's young

Senorita

Mamacita

I try to reach you

Now you wanna be there now with the P-Square

We go dey selecta whenever

Mamacita

I try to reach you

Now you wanna be there now with the P-Square

We go dey selecta

Wetin I do you do you

After all the things I've done for you and I

I no be mugu mugu

When I dey suffer tell me where you dey

I don get another family

Another person wey dey give me everything wey I need

The person wey dey show me say na me no need money

Shey you tell me say I no go see your body

Now you begging me to take a ride with me

But before you no even wanna sendi me

But now when I dey make my money

Now you are saying that P-Square's young

Now you begging me to take a ride with me

But before you no even wanna sendi me

But now when I dey make my money

Now you are saying that P-Square's young

Senorita

Mamacita

I try to reach you

Now you wanna be there now with the P-Square

We go dey selecta whenever

Mamacita

I try to reach you

Now you wanna be there now with the P-Square

We go dey selecta

So many many so many many things dey happen

When e dey happen

Nobody know why e dey happen

Give me example like Adam and Eve go eat the apple

When e dey forbidden

Even though e no dey forgive him

But you were willing

So put your hands up in the ceiling

Chilling that chilling chilling

With no feelings now you are willing

So join the queue with Aisha Felicia Anita Panita even Patricia

Senorita

Mamacita

I try to reach you

Now you wanna be there now with the P-Square

We go dey selecta whenever

Mamacita

I try to reach you

Now you wanna be there now with the P-Square

We go dey selecta

Now you begging me to take a ride with me

But before you no even wanna sendi me

But now when me dey make my money

Now you are saying that P-Square's young

Now you begging me to take a ride with me

But before you no even wanna sendi me

But now when me dey make my money

Now you are saying that P-Square's young

Senorita mamacita mamacita

I try to reach you

Now you wanna be there now with the P-Square

We go dey selecta whenever

Mamacita mamacita

I try to reach you

Now you wanna be there now with the P-Square

We go dey selecta

Selecta

Senorita

Mamacita

Can I reach ya

Selecta

Senorita

Mamacita

Can I reach ya

Ooh ooh oh ooh oh oh oh oh oh

Yeah yeah yeah

Selecta

Ooh ooh oh ooh oh oh oh oh oh

Yeah yeah yeah

Selecta

Ooh ooh oh ooh oh oh oh oh oh

Yeah yeah yeah

Selecta

Ooh ooh oh ooh oh oh oh oh oh

 

Yeah yeah yeah yeah