Dengarkan Contender lagu dari Olupellar dengan lirik

Contender

Olupellar20 Des 2024

Lirik Contender

For so long that have been searching

Ad found you there is no more searching

Cos you get Wetin I want

Your love is from above

 

Enough is enough

Feel like I have been through this before

Remember say that Time my cure na liquor

And all the lesson make some start to evolve

You know I need you more

Ave Maria

As I Dey pray make you come deliver me

And when the water self don Dey pass Garri oo ah

I smoke me some sativa

Of course

 

There is no contender

There is no contender

Contender

Make you drop your temper

Aye ahhh

You can do whatever

Under my umbrella

I cover you

Baby nakupenda

Aye ahhh

 

Girl in your lemonade I can be the lemon

Come make I compensate all the love wey don lost

Tell me you gon be my baby

I will never let go

Tied in your love lace

Cos im in love

 

I for like to Dey with you till night falls

Oya make we cuddle

Let me lay my

Hands on your waist

Take you around the world

Issa shut down

When your booty calls

You know I wan give you lollipop

Make I clean you up

Like a janitor

 

There is no contender

There is no contender

Contender

Make you drop your temper

Aye ahhh

You can do whatever

Under my umbrella

I cover you

Baby nakupenda

Aye ahhh