ดาวน์โหลดและฟังเพลง OZEBA พร้อมเนื้อเพลงจาก Rema

ฟังเพลงOZEBA

Rema10 ก.ค. 2024

เนื้อเพลง OZEBA

OZEBA - Rema

Lyrics by:Divine Ikubor

Composed by:Divine Ikubor/Michael Ovie Hunter

Produced by:Rema/London

London

London

London

Another banger banger banger

All of my guys dem dey tell me say me

I be party animal

Who be that girl wey dey shake her

Ikebe for back me I want her I like her arrg-arrg

Whether the ikebe na real or fake

Abeg just dey back am come

How you go sell me money then

I spray the money then you come dey pack am

You no see say na balenciaga

I dey rock abeg no dey march am

Me wey be area-boy

I dey do my things zaga-zigi zigi-zaga grr

Rema what is the matter

I go prove to them say somebody badder eh

Somebody wicked eh

I go do my best to make all of una vex

I don commit for my set

I don intercept

I don put the game for reset

Shey you wan gatekeep who sabi jump fence eh

Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba

Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba

Ozeba ozeba hm hm hm ozeba

Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba

Emi ati awon guys e mi italawo e mi itolowo

Italawa itolowo ita itolow eh-eh

They want a banger eh-eh

Give them back to back eh-eh

Buss up their medulla arrg-arrg

Tell all your faves that I ask you

To ask them who's their daddy huh

H-i-m huh I'm that nigga uh-huh

I'm that huh I'm that nigga huh uh-huh

Father figure uh-huh huh huh

I dey vex every day only thing

Wey fit make me dey happy na ikebe

Internet gangster that thing wey you talk

Make you come my front

Make you for répété

Rema what is the matter

I go prove to them say

Somebody badder eh eh

Somebody wicked eh eh

I go do my best to make all of una vex

I don commit for my set

I don intercept

I don put the game for reset

Shey you wan gatekeep who

Sabi jump fence eh

Ozeba ozeba hm hm hm

Ozeba ozeba ozeba arrg-ra-ra

Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba

Ozeba ozeba ayy ayy ayy ozeba ozeba ozeba

Ozeba ozeba rrg rrg rrg ozeba ozeba ozeba ahh

Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba

Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba arrg-ra-ra

Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba

 

Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba

เกี่ยวกับเพลงนี้ :

เพลงนี้ถูกปล่อยออกมาในวันที่ 10 ก.ค. 2024, เพลง OZEBA จาก Rema ที่ร่วมกันสร้างสรรค์ท่วงทำนองและเนื้อร้องได้ยอดเยี่ยม

ดาวน์โหลด JOOX Application และ รับฟังเพลง, ชมมิวสิควีดีโอ และอ่านเนื้อเพลง แบบออนไลน์ได้ทุกที่ทุกเวลา

Tags ที่เกี่ยวข้อง :

OZEBA (โดย Rema), OZEBA, OZEBA มิวสิควีดีโอ, OZEBA เนื้อเพลง, Rema เพลง