ดาวน์โหลดและฟังเพลง temptations พร้อมเนื้อเพลงจาก Omah Lay

ฟังเพลงtemptations

Omah Lay15 มิ.ย. 2023

เนื้อเพลง temptations

 

temptations - Omah Lay

Lyrics by:Stanley Omah Didia/Kevin Mike Gbaguidi/Kyle Jack Flamigni Monkman

BGRZ this is a banger

 

How do you love like that

 

Your eyes no dey dry water

 

Today I dey on this one

Tomorrow that one

If it wasn't for you

Wetin aboy for do

 

In all of these temptations temptations

 

Wey dey inside my life you still hold me strong

 

You see in all of these temptations temptations

 

Wey dey inside my life you still hold me strong

 

Oh-oh oh oh-oh

My rizzler

 

When I dey down I roll one

 

To go back up

Oh-oh oh oh-oh

My day one

 

From way back you dey there

 

You no give up

 

When I don backslide

In my passions and in my prayers

When I no get occupation

Only you see my potentials

 

I don't even keep up with my family

Barely even post my picture on Insta

Cannot deny that I got issues sadly

 

But you dey for me today

 

You dey tomorrow

Muna gi go be forever

 

All the things you wish for me

I wish for you

Me and you together forever

 

In all of these temptations temptations

 

Wey dey inside my life you still hold me strong

 

You see in all of these temptations temptations

Wey dey inside my life you still hold me strong

 

Oh-oh oh oh-oh

My rizzler

 

When I dey down I roll one

 

To go back up

Oh-oh oh oh-oh

My day one

From way back you dey there

 

You no give up

เกี่ยวกับเพลงนี้ :

temptations ได้ถูกปล่อยออกมาเมื่อ 15 มิ.ย. 2023. ดาวน์โหลด JOOX Application เพื่อฟังเพลง temptations, รับชมมิวสิควิดีโอ, ฟังเพลงออนไลน์ และอ่านเนื้อเพลงออนไลน์ได้ทันที temptations จาก Omah Lay ฟังเพลง temptations และสนุกสนานไปกับเสียงเพลงได้ทุกที่ทุกเวลา

Tags ที่เกี่ยวข้อง :

temptations (โดย Omah Lay), temptations, temptations มิวสิควีดีโอ, temptations เนื้อเพลง, Omah Lay เพลง