เนื้อเพลง nothing spoil (feat. Bella Shmurda)
nothing spoil (feat. Bella Shmurda) - CKay
Composed by:Chukwuka Ekweani/Akinbiyi Abiola Ahmed
Produced by:Niphkeys
Ṣayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa plenty yawa
But I get
Coconut for my head
For my head
Nobody live forever
Nobody go live forever
Nothing spoil
Ma jaye ori mi ori mi
I'm feeling good tonight
I thank God for life
Nothing spoil
Ma jaye ori mi ori mi
Suffer suffer for world
Amen
Enjoy for heaven
Amen
You suffer to make this money but you can't take it with you
So I spend that ****
Designer I wear that ****
But I'm not looking for wetin e no loss
E no loss oh bebe
Everybody dies but not everybody lives oh bebe
If I could do it all again I'd do it laka dis
Zero love inside the jungle
Na why problem no go finish
Wahala no go ever finish
Ṣayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa plenty yawa
But I get
Coconut for my head
For my head
Nobody live forever
Nobody go live forever
Nothing spoil
Ma jaye ori mi ori mi
I'm feeling good tonight
I thank God for life
Nothing spoil
Ma jaye ori mi ori mi
This life do me like no other
This life do me like gbana
Many people don come many don go
Wetin I dey feel dey for my mind
Ọmọ pass the dutchie pon the left handside now
Ayaya
Make I ease my stress now
Ayaya
You know sey no time now
Ayaya
Omotena tell me Bella "No go do Yahoo"
Caricature tell me sey I too cacu
Ayaya
I'm losing my cool
Ọmọ which one I go do?
This life
Many mistake I don make
This life
Na the risk I dey take
One life
For the time I go wait
One chance
Dem no fit to relate
Ṣayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa plenty yawa
But I get
Coconut for my head
For my head
Nobody live forever
Nobody go live forever
Nothing spoil
Ma jaye ori mi ori mi
I'm feeling good tonight
I thank God for life
Nothing spoil
Ma jaye ori mi ori mi
เกี่ยวกับเพลงนี้ :
เพลงนี้ถูกปล่อยออกมาในวันที่ 13 มิ.ย. 2025, เพลง nothing spoil (feat. Bella Shmurda) จาก CKAY ที่ร่วมกันสร้างสรรค์ท่วงทำนองและเนื้อร้องได้ยอดเยี่ยม
ดาวน์โหลด JOOX Application และ รับฟังเพลง, ชมมิวสิควีดีโอ และอ่านเนื้อเพลง แบบออนไลน์ได้ทุกที่ทุกเวลา
Tags ที่เกี่ยวข้อง :
nothing spoil (feat. Bella Shmurda) (โดย CKAY), nothing spoil (feat. Bella Shmurda), nothing spoil (feat. Bella Shmurda) มิวสิควีดีโอ, nothing spoil (feat. Bella Shmurda) เนื้อเพลง, CKAY เพลง