เนื้อเพลง FUN
FUN - Rema
Lyrics by:Divine Ikubor
Produced by:London/AoD
London
Another banger
Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate e no be my fault
Better wait for your turn
Oya oh I'm dripping
Pelú water fiji
Fiji
Balenciaga Ricky
Oh Ricky
Girls no wan leave me
Share money for my guys like Cabin Biscuit we litty
We litty hm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me I do this
I no get competition my enemy na sapa
Say na sapa
Na why I gara
Na why I gara
'Cause I no fit loose guard
I no fit loose guard
Family matter men still mount Inshallah
Stuck to the plan
Keep my head up even though say sometimes it seems very hard
Omo mi my dream big my pocket filled with green salad
MIA email me I can't give you my AT&T man
No time for beefing anybody no be wetin bring me come here
I no like stress
Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate e no be my fault
Better wait for your turn
Oya oh I'm dripping
Oya oh I'm dripping
Pelú water fiji
Fiji
Balenciaga Ricky
Oh Ricky
Girls no wan leave me
Leave me
Share money for my guys like Cabin Biscuit we litty
We litty hm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me I do this
I do this
Oh yeah oh yeah
Oh yeah
The streets ain't got no love
No love
Hm-hm no matter what you do
People dem must to talk
Even if say you wan respond
Even if say you wan respond
They go say you're the one who's immature
Like say na your fault
Fault
Omo mi you gats serve before you turn boss
Omo mi e go hard before e go soft
Universe no like force
Take your time brother mi no rush
No rush
Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate e no be my fault
Fault
Better wait for your turn
Oya oh I'm dripping
Oya oh I'm dripping
Pelú water fiji
Fiji
Balenciaga Ricky
Oh Ricky
Girls no wan leave me
Leave me
Share money for my guys like Cabin Biscuit we litty
We litty hm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me I do this
เกี่ยวกับเพลงนี้ :
FUN จาก Rema ปล่อยเมื่อวันที่ 5 ก.ย. 2025. ฟังเพลง FUN พร้อมทั้งเนื้อเพลงโดย Rema. ดาวน์โหลด JOOX Application เพื่อฟังเพลง FUN และ ดูมิวสิควีดีโอเพลง FUN แบบ online ได้ทันที!
Tags ที่เกี่ยวข้อง :
FUN (โดย Rema), FUN, FUN มิวสิควีดีโอ, FUN เนื้อเพลง, Rema เพลง