ดาวน์โหลดและฟังเพลง kalakuta (Explicit) พร้อมเนื้อเพลงจาก CKAY

ฟังเพลงkalakuta (Explicit)

CKAY30 ส.ค. 2019

เนื้อเพลง kalakuta (Explicit)

kalakuta (Explicit) - CKay

Lyrics by:Chukwuka Ekweani

Composed by:Chukwuka Ekweani

Produced by:Tempoe

C-C-CKay yeah

Yeah

See I be kalakuta soldier

Steady shayo no fit sober

Awon temi won ti cover mi

No fit killi all the soldier

After six bottles of shayo

Everybody dey go down low

Every time I upload my ****

Everybody dey go download

Ofese wun

Ayakata

Ofese gbon

Ayakata

Ofese

Ayakata

Aah ofese

Ayakata

Ofese won

Ayakata

Ofese whe

Ayakata

Shake it titi

Ayakata

Ehn shake it toto

Ayakata

Ah kimon

Samba eh-eh-eh samba

Bring the money from my shokoto aroma lashitan

As them go say for Sokoto baby ikpa wa san wan

Okay

The party no dey finish oh

The shayo no dey finish oh

The kele no dey finish

The igbo no dey finish oh

Too many things to do wey you no go do fit to do am finish

Police stop my car dem stop and search me dem no see nothing

But dem still dey look my face

Dey ask me say make I find dem something eh

Ofese wun

Ayakata

Ofese gbon

Ayakata

Ofese

Ayakata

Aah ofese

Ayakata

Ofese won

Ayakata

Ofese whe

Ayakata

Shake it titi

Ayakata

Ehn shake it toto

Ayakata

Ah kimon

Samba eh-eh-eh samba

Bring the money from my shokoto aroma lashitan

As them go say for Sokoto baby ikpa wa san wan

Okay

Kalakuta kalakuta

Kalakuta kalakuta

Kalakuta kalakuta

Kalakuta kalakuta

Kalakuta kalakuta

Kalakuta kalakuta

Kalakuta kalakuta kalakuta

Samba eh-eh-eh samba

 

July Sonics

เกี่ยวกับเพลงนี้ :

kalakuta (Explicit) สามารถฟังออนไลน์ได้แล้วตอนนี้ - kalakuta (Explicit) โดย CKAY ถูกปล่อยออกมาเมื่อ 30 ส.ค. 2019 นำเสนอโดย CKAY เป็นเพลงที่สร้างสรรค์ได้อย่างดีเยี่ยม เพราะฉะนั้นอย่ารอช้า คุณสามารถ ดูมิวสิควิดีโอเพลง kalakuta (Explicit) ล่าสุด ฟังเพลงและเพลิดเพลินกับเนื้อเพลง ดาวน์โหลด JOOX Application ได้เลยตอนนี้

Tags ที่เกี่ยวข้อง :

kalakuta (Explicit) (โดย CKAY), kalakuta (Explicit), kalakuta (Explicit) มิวสิควีดีโอ, kalakuta (Explicit) เนื้อเพลง, CKAY เพลง