เนื้อเพลง From Africa 2 U
From Africa 2 U - Nneka
Plenty wahala plenty dey gpeme
For the sake of our ignoranci
Oh weg et this pain for bele
See no be because dem no born you
With silver spoon for mouth
Say u be ogpe
Make I tell my story oh
Make I tell you my story oh
Africa Nigeria from Warri to Abuja
Lagos States Niger Delta
Africa you are so beautiful beautiful
Some dey sick some dey well
Some dey tatafo some dey aproko
We dey call oghene we dey call chineke
Wetin go save us from d pain
Wen we dey go through
Africa no one else go save you but you
It is time to arise
Take away your pride it is time to arise yes
Africa Nigeria from Warri to Abuja
Lagos States Niger Delta
Africa you are so beautiful
We are living in a world self-centered
Making our own hell fire just by ourselves
And then we start with eye service to
Make one notice us
Can't we see the way we lie to ourselves
Africa Africa Africa Africa Africa
Africa Africa Africa Africa Africa
Africa Africa Africa Africa Africa
Africa Africa Africa Africa Africa
Africa Africa Africa Africa Africa
Africa Africa Africa Africa Africa
Africa Africa Africa Africa Africa
Africa Africa Africa
Africa Africa Africa
เกี่ยวกับเพลงนี้ :
From Africa 2 U จาก Nneka ปล่อยเมื่อวันที่ 11 พ.ค. 2009. ฟังเพลง From Africa 2 U พร้อมทั้งเนื้อเพลงโดย Nneka. ดาวน์โหลด JOOX Application เพื่อฟังเพลง From Africa 2 U และ ดูมิวสิควีดีโอเพลง From Africa 2 U แบบ online ได้ทันที!
Tags ที่เกี่ยวข้อง :
From Africa 2 U (โดย Nneka), From Africa 2 U, From Africa 2 U มิวสิควีดีโอ, From Africa 2 U เนื้อเพลง, Nneka เพลง