ดาวน์โหลดและฟังเพลง FLAKO (Explicit) พร้อมเนื้อเพลงจาก Wizard Chan

ฟังเพลงFLAKO (Explicit)

Wizard Chan, Odumodublvck6 มิ.ย. 2025

เนื้อเพลง FLAKO (Explicit)

FLAKO (Explicit) - Wizard Chan/Odumodublvck

Composed by:Fuayefika Maxwell/Tochukwu Gbubemi Ojogwu

Produced by:Mr Soul

Flako flako flako flako flako flako

Flako

Life my get

Life my get

Life my get

Life my get

Ọmọ the swag is fire

No man dares off my burning fire

Sound wey dey fill with

Pain dem go hear am

Se make I feed your ears burning fire

Uh ye ayoo my pain oh yawa

The reason life get purpose

Na say man fit kpai

So me and my friends dem

Dey waste no time

So listen to the lyrics as

You listen the rhyme

But no let the message come

Dey pass you by

Use your number 6 when

You dey tackle bad mind

Don't let no man come

And **** with your vibe

'Cuz this life we only got one life

Uh ye boys are rolling

Light up spliff light up kpoli

No information but dem notice

Flako be ah OG

Boys are rolling

Flako eh flako eh flako eh

Flako eh oh flako

Papi papi papi papi flako

Flako eh flako eh flako eh

Flako eh oh flako

When we are rolling me go

Watch your back oh oh oh

E for remain small dem

For call me kpai kpoi

Pass the kpoli no dey linga stop story

My my kele too dey

Dwell on doggy before

I give am she roll me kali

Big daddy ọmọ this your swag many

The money long sotey we

Pack am with tanpoline

Their pocket low so their

Doings dey on tin-tin-ni

Big kala your igbo fat oh pampala

You blow cana even my

Lawyers dey boost graba

Na for Okochiri Wizzy been dey give me OT

Say back then forgiveness was harder than

Many men drop on a normal day p

So make we no dey bad mouth our fellow man

For their for their ama dem dey call me OD

So when I show galala go burst for the rest

Nobody fit stop me LA to lasgidi

I go pam my igbo immigration know my P

Pass kpoli oh

Kpa kpoli oh

Pass kpoli oh

Pass kpoli oh

Pass kpoli oh

Kpa kpoli ehh

Pass kpoli oh

Pass kpoli oh

Iria awo eh

Ehhh

Flako flako flako flako flako

Papi papi papi papi flako

Flako eh flako eh flako eh

Flako eh oh flako

When we are rolling me go

Watch your back oh oh oh

Na for Okochiri wizzy been dey give me OT

Forgiveness was harder than

On a normal day p

Our fellow man

For their ama dem dey call me OD

Burst on a regs oh oh oh

 

I say e dey burst on a regs

เกี่ยวกับเพลงนี้ :

FLAKO (Explicit) ได้ถูกปล่อยออกมาเมื่อ 6 มิ.ย. 2025. ดาวน์โหลด JOOX Application เพื่อฟังเพลง FLAKO (Explicit), รับชมมิวสิควิดีโอ, ฟังเพลงออนไลน์ และอ่านเนื้อเพลงออนไลน์ได้ทันที FLAKO (Explicit) จาก Wizard Chan,และ Odumodublvck ฟังเพลง FLAKO (Explicit) และสนุกสนานไปกับเสียงเพลงได้ทุกที่ทุกเวลา

Tags ที่เกี่ยวข้อง :

FLAKO (Explicit) (โดย Wizard Chan), FLAKO (Explicit), FLAKO (Explicit) มิวสิควีดีโอ, FLAKO (Explicit) เนื้อเพลง, Wizard Chan เพลง