ดาวน์โหลดและฟังเพลง Run Away (OMALICHA) พร้อมเนื้อเพลงจาก KHAID

ฟังเพลงRun Away (OMALICHA)

KHAID, Gyakie1 ม.ค. 1970

เนื้อเพลง Run Away (OMALICHA)

Because you know say na you Dey for my conscience na the reason why you Dey gara

And anytime wey I say make you give me chop you no even Dey try Jara

Omalicha

Omalicha nwa

Wetin Dey for you list wey I no fit to buy Omalicha nwa

See ohhh my girl you Dey give me ginger give me ginger nwa

Girl you Dey make me craze I swear you Dey scatter my internal

Ohh baby no go run away

Look in my eyes you go feel my pain

No tell me say make I run my race

Spin me around like a hurricane

Like a hurricane

No run away

Look in my eyes you go feel my pain

No tell me say make I run my race

Spin me around like a hurricane

Like a hurricane

No run away

baby i miss you baby

but im here out here thinking

if you really love me

choose between me and the shorties you are hiding

do you really think that im blind

omo no dey do me 419

as you dey see me im fragile

if you dey for me

gimme your loving

for your sake hunnie

i go disappear hunnie

All up in my face she go kill person

Come make I jam machinery

if you dey for me

gimme your loving

for your sake hunnie

i go disappear hunnie

Come make I solve your mathematics

Make you con solve my jagbajantis

Omalicha

Omalicha nwa

Wetin Dey for you list wey I no fit to buy Omalicha nwa

See ohhh my girl you Dey give me ginger give me ginger nwa

Girl you Dey make me craze I swear you Dey scatter my internal

Ohh baby no go run away

Look in my eyes you go feel my pain

No tell me say make I run my race

Spin me around like a hurricane

Like a hurricane

No run away

Look in my eyes you go feel my pain

No tell me say make I run my race

Spin me around like a hurricane

Like a hurricane

 

No run away

เกี่ยวกับเพลงนี้ :

Run Away (OMALICHA) ได้ถูกปล่อยออกมาเมื่อ 1 ม.ค. 1970. ดาวน์โหลด JOOX Application เพื่อฟังเพลง Run Away (OMALICHA), รับชมมิวสิควิดีโอ, ฟังเพลงออนไลน์ และอ่านเนื้อเพลงออนไลน์ได้ทันที Run Away (OMALICHA) จาก KHAID,และ Gyakie ฟังเพลง Run Away (OMALICHA) และสนุกสนานไปกับเสียงเพลงได้ทุกที่ทุกเวลา

Tags ที่เกี่ยวข้อง :

Run Away (OMALICHA) (โดย KHAID), Run Away (OMALICHA), Run Away (OMALICHA) มิวสิควีดีโอ, Run Away (OMALICHA) เนื้อเพลง, KHAID เพลง