Listen to Vision 2020 (Remix|Explicit) song with lyrics from Bella Shmurda

Vision 2020 (Remix|Explicit)

Bella Shmurda, Olamide22 Jan 2025

Vision 2020 (Remix|Explicit) Lyrics

Vision 2020 - Bella Shmurda

Lyrics by:Bella Shmurda

Composed by:Bella Shmurda

Bella shurmda yee

 

ID cabasa ye ye ye

Ghetto where we hustle

Vision 2020

 

Our government dem promise

You know say boys go chop everyday we scamming

Hmmmm

All night no sleeping

Mo ya wo lowo lati

I go Alaba I buy lappy

Hustle for 6 months I nor get money

Shout to my n***as wey dey sub for me

 

A problem shared is a problem solved

So I tell my n***a so we get them solved

 

So we get them solved

 

A problem shared is a problem solved

So I tell my n***a so we get them solved

 

So we get them solved

 

Mama call me say chinedu is balling

What are you doing son you are dulling

4 years in LASU is really nothing

Better get that money son we are staving

Omotena tell me say she don get belle

 

My man papa must to nor hear

 

I've been thinking ooo

I've been thinking ooo

I've been thinking

Just want to see my friends in that Range Rover

 

When I pull up in that phantom tell b***hes game over

 

Popping pills in a penthouse

Chilling on that cold night

Sukura like as she watch the poco dance ahan

 

She in love with that lifestyle

 

Bella shmurda

Everyday me ganja

 

Everyday me ganja ye ye

Ghetto where we hustle

Vision 2020

 

Our government dem promise

You know say boys go chop everyday we scamming

Hmmmm

All night no sleeping

Mo ya wo lowo lati

I go Alaba I buy lappy

Hustle for 6 months I nor get money

Shout to my n***as wey dey sub for me

 

A problem shared is a problem solved

So I tell my n***a

So we get them solved

 

So we get them solved

 

A problem shared is a problem solved

So I tell my n***a

So we get them solved

 

So we get them solved

 

Ye moti suffer

Moti jiya bi ti diya

Motun shaase ni madel kin le rowo di e

Abo lo ja si

Walahi I dey tell

Ti lion ba gbe ina wo ju mi

Moma dare

 

Moma dare

Oloun mo ma dare

Mo ti loose mummy daddy

Ewo ju mi eje

Ewo ju mi eje

Ejo ta la se

Kilagbe

Kilaju

Tori a wan kan ta ma je now

People dey tell me now

I too dey braga

I dey cut like dagger

Life a na Gaga

Ogologo

Oma kana like ogbonna

For winter or summer

Mnmarama no slow down

Won ko nipe mon para noni

Fira re sinu bata mi

Without money

No tissue paper ta ti ama fi Tamba ta ba sheew

No soap to wash school uniform

Ina ku

Ama gbawe moju

Ama jeba ta be ji

Ilekun ile oro oun seun firigbo si

Ti igara bata ba duro

Iyen ko le dabo se

That why I'm out here with my brothers hustling

Yee

Hustle till the top

Won fe le mi ba

Won ro bo oma re mi aluko but emi ko

I thank God

I nor fall

I stand tall

Bo badoo

Bella shmurda

Awon omo tan so

Yeee

Aje wole mi aje

 

Owo wole mi owo

 

Ire wole mi ire

 

Ola wole mi ola

Yeee

Aje wole mi aje

 

Owo wole mi owo

 

Ire wole mi ire

 

Aje wole mi aje

Bella shmurda yee ghetto boy

Baddosneh ghetto boy

 

Aremo Gucci ghetto boy

 

Pocolee ghetto boy

Chris yaks ghetto boy

 

Ojosneh ghetto boy

 

Lasuijay ghetto boy

 

 

Ye ye ye ye ye yeye

Popular Songs