Listen to TripleX'n (Explicit) song with lyrics from Скриптонит

TripleX'n (Explicit)

Скриптонит, Gee Baller1 Mar 2024

TripleX'n (Explicit) Lyrics

Kiloso

Maloje

Kiloso

Maloje

Igbo wa

Igbo wa

Maloje

Maloje

Kiloso

Maje

Maje kpa mota

Eri gba mova

She Dey go wosa

She Dey flow my baby

She Dey go my baby

Everytime she dey

Everytime she dey shele

I tell her make she chill

She no wan dey go

Every other day she dey carry go

Me I carry come

I Dey carry go

Wetin you nor see make you no dey show

Wetin you nor see you nor get oo

Wetin you get na you dey flex oo

Man dem say dem no text oo

I tell em make dem wait

No dey test oo

We be

We be grinding, shakin’ this houses

We was surviving to shining

From basements to upstairs

Not flexin’, only TripleXn

Not flexin’, only TripleXn

You sliding?

You high in

We pull up to the block

Its nothing

It’s nothing

Where you from tho

I blow up in the game like pronto

And we coming to the front like pronto

And I kick a chick out like tonto

If she broke then you know it’s a no no

She got it but She screaming like

We sliding ?

We high in

Pull up in the game like Stalin

Hmmm

We vibing

Gliding

We sliding we gliding

Pull up on your block and stunting

I get it like nothing

This shit really nothing

It’s easy

We be grinding, shakin’ this houses

We was surviving to shining

From basements to upstairs

Not flexin’, only TripleXn

Not flexin’, only TripleXn

We be grinding, shakin’ this houses

We was surviving to shining

From basements to upstairs

Not flexin’, only TripleXn

 

Not flexin’, only TripleXn

Popular Songs