Say Your Love Lyrics
Say Your Love - P-Square
Composed by:P-Square
Na today eee
E don tey
Girl you no say me I no dey lie
This is what you say to me
What you say to me
You say your love no dey lie
You say your feelings no dey die
See me girl I dey cry
Eh ya oh no
You say love no dey die oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie
Be dis na today ya e don tey
You say ur love no dey lie
E don tey
E don tey
Make you tell your friends wetin dey na today
Shey you no say me I no dey lie
This is what you say to me what you say to me
She go talk say we go spend our lives together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind
Lie be dis na today eya e don tey
The very day that I saw you
Girl I knew you were a player
'Cause you wanna break ma
Heart and turn me upside down
Girl you no say me I no de lie
This is what you say to me what you say to me
Girl anytime wey I dey with you
Girl I feel sey you be witch oh
Make you get out of my
Sight make you find your way
Tell me which kind lie
Be this na today eya e don tey
You say you love no dey lie
Say your feelings no dey die e
See me girl I dey cry eh ya oh no
You say or love no dey die e yo
See me girl I dey cry
Tell me which kind life be this
Na today eh ya e don tey
Na the same girl wey
I see inside my best friend motor
Oh no no be so
Well I don't need an explanation
Girl why you dey hala
Tell me really why you dey hala
Dey talk say who say she say that
Na she say dat p-square don say dat
Ma brother tell me which
Kind life be this she don kolo
I swear no body go believe you girl no be so
The very day that I saw you
Girl I knew you were a player
'Cause you wanna break
Ma heart and turn me upside down
Girl you no say me I no de lie
This is what you say to me what you say to me
'Cause anytime wey I dey with you
Girl I feel sey you be witch oh
Make you get out of
My sight make you find your way
Tell me which kind lie
Be this na today eya e don tey
You say you love no dey lie
Say your feelings no dey die e
See me girl I dey cry eh ya oh no
Say your love no dey die e yo
See me girl I dey cry
Tell me which kind life be this
Na today eh ya e don tey
What sort of a life is this
Which of kind life we be dis
For so long we dey face trouble
Dey hustle dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wae I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she o sef
Why why why I go cry when I dey try
She dey lie say her love no dey die e ya
So now baby tell me who dey lie e ya
Make I tell you wetin I get for ma mind baby
Girl wetin I do you
I dey try to let no know
Sey I like you pass my mama
E yo dat was then
But now girl I don't need you no more
Make you go I don't need you no more
You say you love no dey lie
You say your feelings no dey die e
See me girl I dey cry eh ya oh no
You say your love no dey die e yo
See me girl I dey cry
Tell me which kind life be this
Na today eh ya e don tey
Girl wetin I do you
Make you tell me where I go wrong
Pass my mama
Girl wetin I do you
Make you go I don't need you no more
What you say to me
Girl
Say your love no dey lie
I dey try to let you know
Say I like you pass my mama
Girl wetin I do you
See me girl I dey cry
Make you go I don't need you no more
Make you give me one reason why
Girl I go die e you oh
Eh eh e eh eh e eh e e ooh no
Say your love no dey lie
You say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eh ya
Make you give me one reason why oh no
You say your love no dey die
Girl I go die oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie be this
Na today eh ya e don tey
Oh no
Say your love no dey lie
Say your feelings no dey die
See me girl I dey cry
E yo oh oh no
You say your love no dey lie e yo
See me girl I dey cry
Tell me which kind life be this
Na today eh ya e