Listen to Craze (Explicit) song with lyrics from W1zzy

Craze (Explicit)

W1zzy, AdeJosh5 Nov 2021

Craze (Explicit) Lyrics

 

Who go craze who go dey there

Who wan scatter the place Ma lo de be

Who go craze who wan go there

Who wan scatter the place Ma lo de be

Omo you can come follow me

But you no say I craze for the beat

You know how I roll pon the beat

Dem go come come wey I dey for the heat

See nobody hard pass me

Only God can come save me

Big back yeah e dey pon mi

Make dem come come test me

Make I love make I love make I love make I love money

Smoke some trees

That sensual healing

Who go craze who go dey there

Who wan scatter the place Ma lo de be

Who go craze who wan go there

Who wan scatter the place Ma lo de be

Who go craze who wan go there

Who wan scatter the place Ma lo de be

Everytime we enter the place you know

Body so sweet sensational

Remember them days mad days you know

Take time when you race you know

Now they wanna chop on my late you know

Now they wanna scheme that's brave you know

Maggie &trees we ah blaze you know

Je suis le GOAT c'est moi l'original

Je suis le GOAT c'est moi l'original

Who go craze who go dey there

Who wan scatter the place Ma lo de be

Who go craze who wan go there

 

Who wan scatter the place Ma lo de be

Popular Songs