Life Drunk (Nor Nor) Lyrics
Life Drunk (Nor Nor) - Jhaymes
Composed by:James peter
Things wey dey scatter my brain oo
I no want dey think am again oo
Cause e go fit make me do
Things wey I no ready to do eh
NA why I want jogodo
Me I want kpalanga
I want turn up up
I want burn up
Gimme my kpo
I want shayo
Forget my sorrow
Just dey turn up up
I want burn up
Gimme my kpo
Cause tonight Ah ahight
I want to nor nor oo
Tonight Ah ahight
I want to nor nor oo
Nobody holy
Make nobody come dey hold me
I want to ball all the money
Forget the bad dreams
Hollup
Nobody know wetin man dey face on a low low low low
Hollup
Nobody know wetin man dey face ooh
NA why I want jogodo
Me I want kpalanga
I want turn up up
I want burn up
Gimme my kpo
I want shayo
Forget my sorrow
Just dey turn up up
I want burn up
Gimme my kpo
Cause tonight Ah ahight
I want to nor nor oo
Tonight Ah ahight
I want to nor nor oo
Nobody holy