Listen to Face Me song with lyrics from Sunny Neji

Face Me

Sunny Neji9 Jun 2020

Face Me Lyrics

 

If you face me I face you

Hold me I hold you

Rock me I rock you

Do me I do you

If you face me I face you

Hold me I hold you

Rock me I rock you

Do me I do you

Face me I face you oh I no go run away Rock me I rock you oh na me and you today If I dey run before oh I no run anymore To gree say na rock and run away Na make we for rock another day

You con knock for my door oh I done open oh The thing wey you dey find oh You go see am oh I say if I dey run before oh I no run anymore To gree say na rock and run away Na make we for rock another day

So so so so

If you face me I face you

Hold me I hold you

Rock me I rock you

Do me I do you

If you face me I face you

Hold me I hold you

Rock me I rock you

Do me I do you

Play me I play you oh show me wetin you get Today I no go gree oh You done enter my net I say if I dey run before oh I no run anymore To gree say na rock and run away Na make we for rock another day

Goat wey kill Lion oh Water don pass garri Come and challenge the lion eh This one na serious story I say if I dey run before oh I no run anymore To gree say na rock and run away Na make we for rock another day

So so so so

If you face me I face you

Hold me I hold you

Rock me I rock you

Do me I do you

If you face me I face you

Hold me I hold you

Rock me I rock you

Do me I do you

If you face me I face you

Hold me I hold you

Rock me I rock you

Do me I do you

If you face me I face you

Hold me I hold you

Rock me I rock you

Do me I do you

If you face me I face you

Hold me I hold you

Rock me I rock you

Do me I do you

If you face me I face you

Hold me I hold you

Rock me I rock you

 

Do me I do you

Popular Songs