Listen to I Don Blow song with lyrics from Timaya

I Don Blow

Timaya, Shayo Pisanta15 Aug 2008

I Don Blow Lyrics

I Don Blow - Timaya/Shayo Pisanta

Lyrics by:Timaya

Composed by:Timaya

Ah

Ah

Ah

Ah

Check this one

Check this one

Check this one

Everybody-body-body-body-body-body-body

Uru ga gbu mmadu le

I don come again oh

Timaya match up the place oh

Place oh

Oh-oh oh-oh chai

Everybody say

Well I say na who be the baga

Who be the baga

Everybody say na who be the maga

Eh-eh eh-eh oh-oh

Everybody everybody say

See

I don show I don show

Aproko people I won make una know

See all the way from Port Harcourt

I break into their Lagos market

See some people don dey vex

Eh my brother man

Me I come here to flex

See it's the gift and the grace eh

Why I blow today na by Him grace eh

Some people want to write about me

Everybody say we all na human being

Sotey dem say I dey smoke marijuana

This marijuana don make me dey hammer

I get one tory for you eh

I go dey sing and everybody go dance eh

Everybody go dey dance eh

But I get one thing for you

Everybody dance eh

Oh-oh oh-oh

Whether you like am

Everybody dance eh

Whether you no like am

Everybody dance eh

Timaya don blow oh-oh

I don blow oh-oh

Whether you like am

Everybody dance eh

Whether you no like am oh-oh

Timaya don kpolongo

Timaya don kpolongo eh

I don kpolongo

Timaya don kpolongo eh

See some say I too

Dey big up my chest

Everybody just begin to confess

Anywhere I waka go

Dem say I be the best

Hey my brother man

My style is different from the rest

Eh egberi papa one of Bayelsa

Anytime I enter enemies dey scamper

Eh eh na fire fire eh

Mama and papa wanna kpaya kpaya eh chai

If na lie them know me wella

Everybody make una stroll to Bayelsa

Make you ask Goodluck Jonathan

Timipre Sylva na me be the master

I came and I saw and I conquered

I decide to change my name to Timaya

Yaba Alaba the king of commercial

Eh chai King of commercial

Whether you like am

Everybody dance eh

Whether you no like am

Everybody dance eh

Timaya don blow oh-oh

Me I don blow blow blow

Everybody say you like am

Everybody dance eh

Whether you no like am

Timaya don blow oh-oh

I don kpolongo oh-oh

Everybody say

I make many artists

Go back to their city

Write better rhyme

And do better beat chai

Everybody I'm physically fit

Musically my guy I swear I dey fit

Wahala dey

Make I give you some lectures

Musically my guy na me be professor

Eh everybody hip-hop hurray

Dem mama dem mama Chineke me

Shayo master give them the magic

Shayo be santa

Give them the magic eh

Robo robo shikaraba

Dengo robo nibo robo

Shikaraba dibaraba eh ah

I say shayo master

Give them the magic

Show dem give dem

Show dem the magic eh

Riba raba ribaraba

Senkerebe ribayaba

Shapuriba sankanda reyan

Whether you like am eh eh

Whether you no like am eh eh

Timaya don blow oh-oh

Me I don blow blow Chineke me

You like am oh-oh

Whether you no like am eh-eh

Timaya don kpolongo oh-oh

Kpolongo oh-oh

See some people say

Make I start collabo

But dem no know say

Collabo follow for promo

Dem say make I try to

Come out with my own

So that everybody go

Know say me I be pro eh

Dem say me I no go

Fit do am again eh

I don come to put

Bad belle to shame eh

Chai I dey come with the hook

The next thing everybody

Go call me a crook chai

It's not by my power eh

It's not by my power eh

It's not by my might eh

I say it's not by my might eh

Na Jehovah dey do am eh

Na me be my ogologonma my God eh

I say not by my power eh

I say e no be my power eh

It's not by my might eh

I say e no be my might eh

Na Jehovah dey do am eh

Everything I get for this life eh

Whether you like am oh-oh

Whether you no like am eh eh

Timaya don blow oh-oh

I don kpolongo

Everybody say you like am oh-oh

Whether you no like am eh-eh

Me I don blow I don blow I don blow

I don blow I don blow

Man I don blow you can't stop me

I'm a moving train man

I move I move I move

I keep moving moving

Chai everybody say

You cannot stop me eh

You no go fit stop me eh

I'm a moving train eh

I'm sent by God to tell una eh ah

Everybody just thanks eh thank you

 

Everybody just flex eh thank you

Popular Songs