Listen to God You Are 2 Much (Explicit) song with lyrics from Timaya

God You Are 2 Much (Explicit)

Timaya15 Aug 2008

God You Are 2 Much (Explicit) Lyrics

God You Are 2 Much - Timaya

Lyrics by:Timaya

Composed by:Timaya

Olotu dan kpoda yeh yeh

Eh my God you are too much yeh chai

God you are three much yeh chai

Thank you for talent yeh chai

Timaya don explode yeh chai

Olotu dan kpoda yeh

Gbarakuma gbarukuma dan kpoda yeh

Apart from music I no see wetin I for do eh

Apart from music I no see wetin I for do eh

Apart from sing I dey sing

I dey sing I dey sing I dey sing

I dey sing chai

Apart from music I no see wetin I for do eh

Everybody say eyes up

Everybody eyes up

Everybody make una mental because

Timaya music make una mental yeh

Udunkulu eh Timaya make you gbangbocha eh

Egberi papa gbangbocha eh

Everybody make una leave me eh chai

Oh

Music too much for my body eh chai

I no fit explain am

Everybody say chai aboku

God you are too much yeh chai

God you are three much yeh chai

Thank you for talent yeh

Timaya don explode yeh chai

Olotu dan kpoda yeh

Gbarakuma gbarukuma dan kpoda eh

When I say I blow I discover my talent eh

When I was very very young yeh

My mama say na school o make I go

Make I become a banker yeh

Dem wan me to take over

My papa wetin e be yeh chai

When I try to dey go school my brother I no fit ye

Book e no enter my brain

My brother make e no be by force ye chai

I decided to sing my song

My brother this na true story eh

Kay solo my brother

Abeg make you tell them the story eh

Na when I went to Alaba

I go look for one marketer

Na so dem carry me play

Dem say my music e no follow at all yeh chai

E no reach the lagos standard

Now make una dey see me eh chai

Every marketer na so them just dey follow me

Now them want to buy me

Everybody dem want to sell me

I say if not for danco music

Where I for dey I dey

If not for wisdom odogwu

Where I for dey today chai

Dem don dey see me eh

Everybody dey love me eh

Make una just free me like my brother Terry G chai

T J na my friend o

Abu ventures na my paddy o

What about Obiano Akin Jones

Everybody na my friend eh chai

They want to buy my song

My brother na different collabo chai

One collabo from another

Na different different people eh chai

Ekperi fada o

I say Timaya kpokada o

And the thing wey I be today o

My brother na chinekeme eh

Chinekeme

Chinekeme

Chinekeme chai

Terry G let's go back to the chorus chai chai

My God now you are too much yeh chai

God you are three much yeh chai

Thank you for talent yeh

Timaya don explode yeh

Eh olotu dan kpoda eh kpaoda eh kpoda eh

Gbarakuma gbarukuma dan kpoda eh

Well I sing say

Dem call me Timaya

Just because I'm getting higher

Na me be the egberi papa

One of Bayelsa people eh chai

Dem call me their tonyontonyon soldier eh

Eh dem say I dey connected just like turaya

E no get wire

My guy I no get to tire

Eh everybody just look at me

Like say I be your attire chai

Make una dey dance o

Everybody come feel me o

My music e too dey sweet for your ear

E be like say na juju o no be juju o

Na Jehova God day do am o

Everybody make you dance and wine

And make you dance to the gbedu o

Eh everybody kpoda eh kpaoda eh say kpoda eh

Everybody make una kpoda eh kpaoda eh chai

 

Hai

Popular Songs