Listen to It Is What It Is song with lyrics from Adekunle Gold

It Is What It Is

Adekunle Gold4 Feb 2022

It Is What It Is Lyrics

It Is What It Is - Adekunle Gold

Majisoro hold on

It is what it is yeah

Mawobe leave am leave am

People wey no dey feed you

Always the first to talk about your life

Look at the irony

Shame you for public come dey beg for side

Don't get it twisted I no dey kiss a*s

That s**t is not healthy

Keeping my distance

Some people are worse than pandemic

If e go cost my peace

Den I go take my leave

If e no be money

Do not disturb me please

If e go cost my peace

That's some expensive s**t oh

If e no be money

Do not disturb me please

Majisoro hold on

It is what it is yeah

Mawobe leave am leave am

Majisoro hold on

It is what it is yeah

Mawobe leave am leave am

Money no dey bring happiness oh

Na when I get money I realize oh

But I no be hypocrite

I dey pray make you get your own too

See bad times will never last

Elemi lo ma last life come at you so fast

Small time you don become wetin you hate

Low-key they hate their life

And they're lonely no energy for nobody

We no dey happy for me for me

Low-key you hate your life

And you're lonely no energy for nobody

No waste your time man I no see you

If e go cost my peace

Den I go take my leave

If e no be money

Do not disturb me please

If e go cost my peace

That's some expensive s**t oh

If e no be money

Do not disturb me please

Majisoro hold on

It is what it is yeah

Mawobe leave am leave am

Majisoro hold on

It is what it is yeah

Mawobe leave am leave am

Leave am

Leave am

Leave am

Leave am

Leave am

Leave am

It is what it is

 

It is what it is

Popular Songs