Ye ((Explicit)) Lyrics
Ye - Burna Boy
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine
Oluwaburna o ehn ehn
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye o ye ehn ehn
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye o
Ye ehn eh
Ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye o
This one na gbedu wey dey ja pata
Me I no get time I dey dagbada
Dada cover my face
Calling me lagbaja
Biggie man wey no dey wear agbada
Ahn Ahn Ad libs
My n**ga what's it gon' be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My n**ga what's it gon' be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
Ah
Make you know say
Anything wey you do
Dem must comentate I can't coman kill myself
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way I can't coman kill myself
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up
Ad libs
My n**ga what's it gon' be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My n**ga what's it gon' be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Different things dem happening
Schemes and packaging
In er one night 4 shows am juggling
Flow like the ocean
My boat am paddling
Shout out shina peller
That's my bro my family
When it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight
You are not my mate
If you be commissioner
I be head of state
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up
Ad libs
My n**ga what's it gon' be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My n**ga what's it gon' be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
Ohh baby your body's so fine
Oluwaburna
Ohh baby your body's so fine
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ehn ehn
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye o
Ye ehn eh
Ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye
Ye ehn ehn
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye o
Ye ehn eh
Ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine
***Lyrics are from third-parties***
Related Songs
Comments for Ye ((Explicit)) (96)

Dankie Burna B

My song nice one

I can’t let this track pass dance my *** to the fullest 🤣🙈

🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥 Ye ye

this song just makes me want to dance I love this song😛😛😛😛😛😛😛

African giant

🔥

burna the king

can lockdown end already... need to jam to this 🔥
Talent to it’s level talking bout African Giant and twice as tall..