ดาวน์โหลดและฟังเพลง Tested, Approved & Trusted พร้อมเนื้อเพลงจาก Burna Boy

ฟังเพลงTested, Approved & Trusted

Burna Boy24 ส.ค. 2023

เนื้อเพลง Tested, Approved & Trusted

 

Tested, Approved & Trusted - Burna Boy

Lyrics by:Damini Ebunoluwa Ogulu/David Sprecher

Produced by:Yeti Beats

Baby don't whine pon your seat

Come give me that

 

Jump upon my body like animal

Dance make you feel like carnival

 

I go lock you down like criminal

One touch feelin' like one million

 

People just dey watch you like a cinema

Whine pon di ting like carnival

Make sure you do nobody else like this

 

Baby don't whine pon your seat

Come give me that

Jump upon my body like animal

Dance make you feel like carnival

I go lock you down like criminal

One touch feelin' like one million

People just dey watch you like a cinema

Whine pon di ting like carnival

Make sure you do nobody else like this

Ehen we hey

Tested approved and trusted trusted

Tested approved and trusted oh please believe

 

Tested approved and trusted trusted

Tested approved and trusted

Inna di middle of all of these beautiful girls in the world

Wey dey dance on the floor

As dem don manya na to bend am

Me I just want sempe for the centre

Baby gyrate your waistline roll it now

No slow down just bring am to me now

Submit am no teasing

 

Baby don't whine pon your seat

Come give me that

 

Jump upon my body like animal

Dance make you feel like carnival

I go lock you down like criminal

One touch feelin' like one million

People just dey watch you like a cinema

Whine pon di ting like carnival

Make sure you do nobody else like this

 

Wan jasi

 

The way you do fantastic

 

Have to put on glasses

Make you no blind me with this your body

When I see you whinin' fi di wall

Make me want to turn into the wall

Make me feel like we no dey for real life

Everything nice where you are

Baby don't whine pon your seat

Come give me that

 

Jump upon my body like animal

Dance make you feel like carnival

I go lock you down like criminal

One touch feelin' like one million

People just dey watch you like cinema

Whine pon di ting like carnival

Make sure you do nobody else like this

Ehen we hey

Tested approved and trusted trusted

Tested approved and trusted oh please believe

 

Tested approved and trusted trusted

 

Tested approved and trusted

เกี่ยวกับเพลงนี้ :

ฟังเพลง Tested, Approved & Trusted โดย Burna Boy ด้วย JOOX Application. ผลงานจาก Burna Boy Tested, Approved & Trusted เปิดตัวเมื่อวันที่ 24 ส.ค. 2023 ฟังเพลงได้ทุกที่ หรือรับชมมิวสิควิดีโอ คุณสามารถอ่านเนื้อเพลง Tested, Approved & Trusted ได้ที่นี่เพื่อประสบการณ์การฟังเพลงที่ดีที่สุด ดาวน์โหลด JOOX Application และฟังเพลง Tested, Approved & Trusted ออนไลน์ได้ทันที

Tags ที่เกี่ยวข้อง :

Tested, Approved & Trusted (โดย Burna Boy), Tested, Approved & Trusted, Tested, Approved & Trusted มิวสิควีดีโอ, Tested, Approved & Trusted เนื้อเพลง, Burna Boy เพลง