ดาวน์โหลดและฟังเพลง Mercy พร้อมเนื้อเพลงจาก Lakrim

ฟังเพลงMercy

Lakrim, Nayme Harvey12 ต.ค. 2021

เนื้อเพลง Mercy

Ya, NAYME HARVEY no ni no yoh..........

Yaka Ya Yaka

 

Verse 1 :

Life too hard and people suffer

No too much yarn

We all see how far, yeh....

We try to build

Them come to scatter

We don dey see

We no fit talk am (ooh)

No be like this we plan to live (yeeh..)

Life give direction

Your Mercy follow

(your mercy follow follow me o... )

 

Hook:

YoYoYo

your mercy

YoYoYo

follow me go

(E dey follow me go)

YoYoYo

your mercy

YoYoYo

follow me go

(E dey follow me go )

 

Chorus :

If not for your mercy

Me I no know

how e for be for me

How e for be for me

If not for your Mercy

Me I no know

how e for be for me....

 

Verse 2

 

For 2018, I steady suffer oh

For lagos Island, see Kelly ask her.

Dem tell me say say

I no go prosper ( yo yoh)

Eh!

I cook my beans?

Dem walu buser oh oh

If not for your mercies

Wey dey follow me go

How wud i do wen my family show

Wen dem gather,

Trynna make me slow

 

Oh no oh yeh

Yo yo yo

Your Mercy

Yo yo yo

Wey dey follow me go

Wey dey follow me go

(follow follow me o)

Yo yo yo

Your Mercy

Yo yo yo

Wey dey follow me go

Wey dey follow me go

E dey follow me

(follow follow )

 

Chorus

 

If not for your mercy

Me I no know

how e for be for me

How e for be for me

MixxxD

If not for your Mercy

Me I no know

 

Be for me

Be for me

 

OH your mercy

Yo yo yo

เกี่ยวกับเพลงนี้ :

Mercy สามารถฟังออนไลน์ได้แล้วตอนนี้ - Mercy โดย Lakrim ถูกปล่อยออกมาเมื่อ 12 ต.ค. 2021 นำเสนอโดย Lakrim เป็นเพลงที่สร้างสรรค์ได้อย่างดีเยี่ยม เพราะฉะนั้นอย่ารอช้า คุณสามารถ ดูมิวสิควิดีโอเพลง Mercy ล่าสุด ฟังเพลงและเพลิดเพลินกับเนื้อเพลง ดาวน์โหลด JOOX Application ได้เลยตอนนี้

Tags ที่เกี่ยวข้อง :

Mercy (โดย Lakrim), Mercy, Mercy มิวสิควีดีโอ, Mercy เนื้อเพลง, Lakrim เพลง