เนื้อเพลง DND
DND - Rema
Lyrics by:Rema
Composed by:Rema
Produced by:P Prime
Uno dos tres
Banger
Another banger
Mo to ti de lati da gboru oshey
Me wey be were
Oya gawu oh gawu
Shey you no dey see say I just drop gbedu ayy
Them talk say no be me be H-I-M okay na
You go come tell me na who oh na who
Make humility no go turn me malu
Malu malu
Because if I talk one they go wan swallow me ayy
Shey I wan good shey I wan bad
Shey I wan real shey I wan fake
Me I no do again
Oya see wins now they wan shallow wins say
They wan dey bully me omo I don too calm
Talk my **** right up in your face me I no dey shake
I don do too much Ps and Qs
Right now I go put you on DND
Keep your eye sharpen
Because e get as you go move around me
Wey you fit end up for DND
I dey waka without security
Because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy oshey oh o wan bi
Even egbon dey collect DND
Baba won
E sure for me my confidence
No rely on any number one
Too many solo hits una go dey call me Solomon
Girls dey chew gum
Because they sabi say I be idan
Omo make I no too talk make I sofri sit down
Because if I talk one they go wan swallow me ayy
Shey I wan good shey I wan bad
Shey I wan real shey I wan fake
Me I no do again
Oya see wins now they wan shallow wins say
They wan dey bully me omo I don too calm
Talk my **** right up in your face me I no dey shake
I don do too much Ps and Qs
Right now I go put you on DND
Keep your eye sharpen
Because e get as you go move around me
Wey you fit end up for DND
I dey waka without security
Because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy oshey oh o wan bi
Even egbon dey collect DND
I don do too much Ps and Qs
Right now I go put you on DND
Keep your eye sharpen
Because e get as you go move around me
Wey you fit end up for DND
I dey waka without security
Because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy oshey oh o wan bi
Even egbon dey collect DND
P
เกี่ยวกับเพลงนี้ :
DND จาก Rema ปล่อยเมื่อวันที่ 31 ม.ค. 2025. ฟังเพลง DND พร้อมทั้งเนื้อเพลงโดย Rema. ดาวน์โหลด JOOX Application เพื่อฟังเพลง DND และ ดูมิวสิควีดีโอเพลง DND แบบ online ได้ทันที!
Tags ที่เกี่ยวข้อง :
DND (โดย Rema), DND, DND มิวสิควีดีโอ, DND เนื้อเพลง, Rema เพลง