เนื้อเพลง Sorry Sorry
Sorry Sorry - Femi Kuti (菲米·库堤)
If my eyes no decieve me
And na true be things my ears dey hear
Politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
Dem dey make like say
Dem know o know
Say na dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey o
Na so my people dey follow o o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
Look my friends
Dem no like to hear word
Na to dey follow follow follow dem enemies
Like zombie dem dey go dey march dey go
Dey fight for other people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
the other
My people no wan know
But with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
We go suffer reach our bone
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o e gba mi o
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
I sorry sorry o e gba mi o
เกี่ยวกับเพลงนี้ :
Sorry Sorry ได้ถูกปล่อยออกมาเมื่อ 2 ก.พ. 2006. ดาวน์โหลด JOOX Application เพื่อฟังเพลง Sorry Sorry, รับชมมิวสิควิดีโอ, ฟังเพลงออนไลน์ และอ่านเนื้อเพลงออนไลน์ได้ทันที Sorry Sorry จาก Femi Kuti ฟังเพลง Sorry Sorry และสนุกสนานไปกับเสียงเพลงได้ทุกที่ทุกเวลา
Tags ที่เกี่ยวข้อง :
Sorry Sorry (โดย Femi Kuti), Sorry Sorry, Sorry Sorry มิวสิควีดีโอ, Sorry Sorry เนื้อเพลง, Femi Kuti เพลง